Distance Kilometer
Me know say me go reach there
Far away kilometer
Me can't be a looser
Lie lie
After passing things and things
Remember back! back!! in those days
When i started doing music
They say i dey craze
Bad eye go look and laugh out loud for my face
For their mind i be psycho make dem mock praise
A little them know of my lift from Gods grace
So they can never curse who Jah don bless
Make them try an error cause
My race they can't gaze
Am letting them know say Jah sabi my case
I see the sign of victory
Close to my territory
Am feeling like the light of my country
Wey no get boundary
Moving like a missionary
Is not ordinary
To mount the sanctuary
Wey no be mortuary
On the contrary
I come find a bosom empire
That's a mystery
So i no come here to repeat any history
That's why i jump and pass
All my misery
I see say me na winner
From distance Killometer
I can't be a loser
After passing things and things
I see say me na winner
From distance Killometer
I can't be a loser
After passing things and things
Yeah
We made it
That's why all of you love it
Too many people are not lucky
Not by mi might or by Money
(Yeah)
So don't quit
Find a way to fix it
Me am not afraid of this journey
Am giving God back his glory
Cause he's worthy
I've been grinding on a low key
Most of them know me
Just na say na me give them kilome
Am the star and they no fi to off me
I dey shine cause na Jah blessing pon me
If you go universal they know me
Na why u see me give them melody
Chilling ima Ferrari
No am not just talking
Shey you know say
Me showing the working
I see say me na winner
From distance Killometer
I can't be a loser
After passing things and things
I see say me na winner
From distance Killometer
I can't be a loser
After passing things and things
Yeah
Bad eye watching my steps keep moping
The more you sighting
The less you are seeing
Man no fit stop me unless Jah willing
But ehn no fit cos he's plans na my Increasing
Them wey try before no fit
Defeat me
So worry me no more wetin go be don be
And impress me no envy dey rate me
Me telling bad men go free minds and feel free
Cause them go tire
(tire)
Am coming with sword of fire
(With sword ⚔️of fire ah ha)
And me no retire
Till am done with my desire(my desire ah ha)
Make them go waka
Tan-Ta-Ran-Ta-Ran-Ta
(Ran-Ta)
At the end of their matter
Na dem go dancia alanta
For the center
Me see say me na winner
Far away kilometer
Me can't be a loser
Lie lie
After passing things and things
Yeah
I see say me na winner
From distance Killometer
I can't be a loser
After passing things and things
I see say me na winner
From distance Killometer
I can't be a loser
After passing things and things
Yeah
Na Emperor Nortikar and TStar dey hala
Sending this message across the nations
So bad men worry we no more
Cos wetin don be don be
Do understand no envy dey rate me
Embrace me cause we are far in kilometers
Do you understand. Biggi on the mix
Far away kilometer
Me can't be a looser
Lie lie
After passing things and things
Remember back! back!! in those days
When i started doing music
They say i dey craze
Bad eye go look and laugh out loud for my face
For their mind i be psycho make dem mock praise
A little them know of my lift from Gods grace
So they can never curse who Jah don bless
Make them try an error cause
My race they can't gaze
Am letting them know say Jah sabi my case
I see the sign of victory
Close to my territory
Am feeling like the light of my country
Wey no get boundary
Moving like a missionary
Is not ordinary
To mount the sanctuary
Wey no be mortuary
On the contrary
I come find a bosom empire
That's a mystery
So i no come here to repeat any history
That's why i jump and pass
All my misery
I see say me na winner
From distance Killometer
I can't be a loser
After passing things and things
I see say me na winner
From distance Killometer
I can't be a loser
After passing things and things
Yeah
We made it
That's why all of you love it
Too many people are not lucky
Not by mi might or by Money
(Yeah)
So don't quit
Find a way to fix it
Me am not afraid of this journey
Am giving God back his glory
Cause he's worthy
I've been grinding on a low key
Most of them know me
Just na say na me give them kilome
Am the star and they no fi to off me
I dey shine cause na Jah blessing pon me
If you go universal they know me
Na why u see me give them melody
Chilling ima Ferrari
No am not just talking
Shey you know say
Me showing the working
I see say me na winner
From distance Killometer
I can't be a loser
After passing things and things
I see say me na winner
From distance Killometer
I can't be a loser
After passing things and things
Yeah
Bad eye watching my steps keep moping
The more you sighting
The less you are seeing
Man no fit stop me unless Jah willing
But ehn no fit cos he's plans na my Increasing
Them wey try before no fit
Defeat me
So worry me no more wetin go be don be
And impress me no envy dey rate me
Me telling bad men go free minds and feel free
Cause them go tire
(tire)
Am coming with sword of fire
(With sword ⚔️of fire ah ha)
And me no retire
Till am done with my desire(my desire ah ha)
Make them go waka
Tan-Ta-Ran-Ta-Ran-Ta
(Ran-Ta)
At the end of their matter
Na dem go dancia alanta
For the center
Me see say me na winner
Far away kilometer
Me can't be a loser
Lie lie
After passing things and things
Yeah
I see say me na winner
From distance Killometer
I can't be a loser
After passing things and things
I see say me na winner
From distance Killometer
I can't be a loser
After passing things and things
Yeah
Na Emperor Nortikar and TStar dey hala
Sending this message across the nations
So bad men worry we no more
Cos wetin don be don be
Do understand no envy dey rate me
Embrace me cause we are far in kilometers
Do you understand. Biggi on the mix
Credits
Writer(s): Chukwuka, Thankgod Ngadi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.