Na God

I no like wahala
I no like palava
I no like chop wetin go strong pass banana
We don dey find raba
Make me no see wahala
I don meet people wey just get different character

Emi na ko, olorun ma ni
(olorun ma ni)
Emi na ko, olorun ma ni o o
Emi na ko, olorun ma ni (olorun ma ni)
Emi na ko, olorun ma ni o o

Money no dey o sa
And u think say o ja
I get money pass ur ex boyfriend
Abi o ri sha
The hustle going da
Hustle to get the pa
As omo ogbon mo ja
Cause holy money we dey find
Ma fi jo brother lagbaja
Emi o le kapata
Mi o sare ju ojo ori mi lo
Oh weeey o
Ma fi jo brother lagbaja
Emi o le kapata
Mi o sare ju ojo ori mi lo
Ah ah ah ah

Emi na ko, olorun ma ni
(olorun ma ni)
Emi na ko, olorun ma ni o o
Emi na ko, olorun ma ni
(olorun ma ni)
Emi na ko, olorun ma ni o o

If money no dey today
E go dey tomorrow
As long as say we dey and we no dey borrow
If money no dey today e go dey tomorrow
As long as say we dey and we no dey borrow
ah ah

Olorun ma ni
Oh weeey o
Olorun ma ni



Credits
Writer(s): Joshua Akolade
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link