Jeje



Jeje jeje jeje oh
Jeje oh, jeje oh, jeje oh
Ahah, ahah

Reason i de pause be say
Wetin dey your body helele oh (helele helele oh helelele)
Me i no fit come de shekere oh (come dey shekere shekere)
Fe fe le fe
Ah ah ah

I no wan de whyne you baby oh (I no wan de whyne you baby oh)
I no wan de rush ofe oku ah (aha aha)
Me i no de laga dat oh, oh laga dat oh

Oh baby do me jeje oh, jeje oh
Do me sempe, sempe
I no wan fail you oh
Oh no ah
Fefe le fe

Aha aha
Do me jeje oh, jeje oh
Do me sempe (sempe)
I no wan fail you oh
Oh no ah
Fefe le fe

Ah Jeje oh, jeje oh
Jeje oh, jeje oh (aha)
Jeje, jeje oh, jeje oh

Sempe oh, sempe oh
Sempe oh ah, sempe
Sempe oh (ahaa)
Sempe
Sempe oh, sempe oh

I dey give am reason
She de steady resist
She just wan de with me
Me sef i no dey gree
Matter get degree
We go needy referee
This kind thing lie lie me I never been see

She be authe oh
Oh omai ma
Bebe oh
Jeje calm down
Matter oh no get pattern
For here oh
Eh dey go down

Oh omai ma
Why you do me like this
Say e hard pass quantitative
And i
No fit fit to cope like this, cope like this

Oh omai ma
Why you do me like this
Say e hard pass quantitative
And i
No fit fit to cope like this, cope like this

I no wan de whyne you baby oo
I no wan de rush ofe oku oh
Me i no de laga dat oh, laga dat oh

Oh baby do me jeje, jeje oh
Do me sempe, sempe
I no wan fail you oh
Oh no ah
Fefe le fe

Do me jeje, jeje oh
Do me sempe, sempe
I no wan fail you oh
Oh no ah
Fefe le fe (ah ah)

I dey give am reason
She de steady resist
She just wan de with me
Me sef i no dey gree
Matter get degree
We go needy referee
This kind thing
Oh wo ai ai



Credits
Writer(s): Ezuko Chukwuemeka Fortune
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link