Worldwide

Worldwide
Kintu, kinpo, Kilimanjaro, yaro
My guy, I don't smoke claro
Oh, na

Kintu, kinpo, Kilimanjaro, yaro
My guy, I don't smoke claro
Four bars, one switch, dongoyaro
Clear road, salo, o ṣe fẹnu ṣigo
Iwo lori bi Montaro
Ṣo ma lo mọ mi, o ti pẹ ti mo ti n jẹ Medoo
Duro tan bi Gallardo abi Maybach
Jọwọ-jọwọ, ma lọ bi sinu S class

As me I dey, I don high
High on my life, I gat money on my mind
Expensive smile, in the dark e dey shine
Miraino, father mokaino
Mo ni God level, ye, burst Devil, ye
Many wanna see me fall, I stay elevate
Energy dey, ẹ dẹ le gbe
Orin la wa kọ, tẹ ba gbọ kẹ dide

Some of them no fit relate o, o
Because my glory carry weight o
You wey support I, appreciate o
Una own no go spoil by His grace o, grace o

Worldwide (worldwide)
E don go o, o (don go)
Mr. Money worldwide (worldwide)
E don go o, o (don go)
Worldwide (worldwide)
E don go o, o (don go)
Mr. Money worldwide (worldwide)
E don go o, o-o (don go o)

Enemies, plenty enemies
They wanna show me love, I call them frenemies
Say Mr. Money, wọn o le fi mi ṣẹlomi
Aye awa ni, ko ki n ṣ'aye ẹlomi
Oh boy, I work for this shit, ko dẹ sere

All man get im pay day, o ma jere
Wey I go dey move with my niggas ninu Bentley
Jẹjẹly, awa o ni gbẹhin
Apa, o ti ko lu ọmọ ẹlẹyin
Ahn-ahn, and money dey necessary
Wọn ki ẹ, wọn ki ẹ, aunty Kẹmi lori titi, ọmọ, ti n ba mu ma fẹ mi, mm

Some of them no fit relate o, o (ooh)
Because my glory carry weight o (ooh)
You wey support I, appreciate o (ooh)
Una own no go spoil by His grace o, grace o (ooh)

Worldwide (worldwide)
E don go o, o (don go)
Mr. Money worldwide (worldwide)
E don go o, o-o (don go o)
Worldwide, e don go, o-o
Worldwide, e don go, o-o
Worldwide, e don go, o-o
Worldwide, e don go, o-o



Credits
Writer(s): Ololade Ahmed
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link