Jeje
Ah
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
No dey carry shoulder up
We no dey use shoulder pad
Jejeje jeje
You dey for muoluwe
You dey wan hurry up
Jejeje jeje
You dey claim strong man
You be one minute man
Jejeje jeje
You dey form lion
Now you dey wan chicken out
Jejeje jeje
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
You no get money
You dey find yellow girl
Jejeje jeje
Dem give you one room
You dey form owner
Jejeje jeje
Madam choir master
Wey dey sing with the tin
Jejeje jeje
Do your mummy know
That you do these things
Jejeje jeje
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Ah
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
No dey carry shoulder up
We no dey use shoulder pad
Jejeje jeje
You dey for muoluwe
You dey wan hurry up
Jejeje jeje
You dey claim strong man
You be one minute man
Jejeje jeje
You dey form lion
Now you dey wan chicken out
Jejeje jeje
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
You no get money
You dey find yellow girl
Jejeje jeje
Dem give you one room
You dey form owner
Jejeje jeje
Madam choir master
Wey dey sing with the tin
Jejeje jeje
Do your mummy know
That you do these things
Jejeje jeje
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Jejeje jeje
Move like I do
Sempe
Ah
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.