Reality

Am a rich man big time only me 10 girls for pool side
Check me out money full ground emi odogwu gbogbo east side
Moni date pelu Tiwa florida this night the girl wan pay me my groom price
For my dream Cubana na my real guy me and Otedola dey shook hands
You like am but you stood firm lifestyle yen wun e and you stood there
All this guys say dem need bar but them no dey
use eye see couch
See who guide call am ritual that one he do fraud
If he easy make you self you do one
Nothing funny for this side life hard pass all this your chitchat
Dream and you can achieve that but many misunderstood that thing
Dreamers can be achiever but a lot dey in between that thing
Find it hard to face real life imagination wan kill human being
Who no hustle go see yati konsoro God forbid bad thing
Rea rea rea reality walked in
Rea rea rea reality checked in
Rea rea rea reality is shocking
Reality horror film
Wo no time to dey waste time bro is too late to dey
fear now
Dey easy to dey make plans but very hard to execute am
Think am sote you overthink am
Joseph the dreamer awon boys fenu ra Beamer
Eleda toba snooze you go see fight on your forehead two by two plank
Kotose make you think twice all that glitter no be silver
Get why you get one mouth two ear observe make you keep shut
Woni o lowo you be puta who no get money na bitchass nigga
Zero cap this is real fact me I go carry them reach there
Shine your eye this is real life fall and die people move on
Inside life no dey too trust toba yiwo kepe Jesus bro
Owo epo dem go bring tongue tobati red wase u turn
Igboro oni joy, life is tough is a cruel world pele ku iroju
Am being realistic
I dey face reality this one no be film trick
Lori street kosi pity
Orisi loti titi is fuck in the city
Learning life while I'm living
Broken heart but am healing am so optimistic
Write it down as I see fit
No fuga no editing no sugarcoating
Enough of there bullshit only listen instincts
Want this one and I want that but very far from simplistic
Lorimi wondin chin chin
It's such a pity pupo end up ninu six feet
They all telling me life is a picnic but I still dey risk am for stick sweet
Rea rea rea reality walked in
Rea rea rea reality checked in
Rea rea rea reality is shocking
Reality horror film
Rea rea rea reality walked in
Rea rea rea reality checked in
Rea rea rea reality is shocking
Reality horror film



Credits
Writer(s): Oluwaseun Adegoke
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link