Ye Mama
Ye Mama
HolyKiD Music
Yeee Mama
Ye Mama Yeeee Mama
Ye Mama Yeeee Mama
Ye Mama Yeee Mama
Anywhere wey you go
I follow your back dey go
Hav been dey on my own
I still gat nothing to show
I don dey on the road
Carry my bag dey go
I'm living my life all alone
I call Mama I'm leaving home
Make I just dey go go go go
Ion fit complain
I just dey follow follow
Ion fit tire
All the girls me I know know know know
No dey care like this
Make I kon dey tire I'll later find my peace
Oh my Mama
Call me when you see my number
Street dey para
Put me for your prayers
I'm screaming Hosanna
Take all my pains Away
Oh my Healer Ye ye Mama
Down on my Knees I pray
Kinni ka se? Kin La tun se?
Living all my best life here
I'm trying my best and find myself
I don't wanna go astray
Reality now been dey Fvck my brain
Give what it takes must to find my way
Anywhere you lead me to I must to go
Make I start to dey go
Family sef dey wait
My Niggas for street dem dey wait
Dem dey wait for my whistle to blow
Dem screaming my name
Lecksonnnnnnnnnn!!!
I'm trying to find my way
I'm thousand miles away
I'm taking the Risks again again again
Make I just dey go go go go
Ion fit complain
I just dey follow follow
Ion fit tire
All the girls me I know know know know
No dey care like this
Make I kon dey tire I'll later find my peace
Oh my Mama
Call me when you see my number
Street dey para
Put me for your prayers
I'm screaming Hosanna
Take all my pains Away
Oh my Healer Ye ye Mama
Down on my Knees I pray
Kinni ka se? Kin La tun se?
Living all my best life here
I'm trying my best and find myself
I don't wanna go astray
Reality now been dey Fvck my brain
Give what it takes must to find my way
Anywhere you lead me to I must to go
Jagaaaa
HolyKiD Music
Yeee Mama
Ye Mama Yeeee Mama
Ye Mama Yeeee Mama
Ye Mama Yeee Mama
Anywhere wey you go
I follow your back dey go
Hav been dey on my own
I still gat nothing to show
I don dey on the road
Carry my bag dey go
I'm living my life all alone
I call Mama I'm leaving home
Make I just dey go go go go
Ion fit complain
I just dey follow follow
Ion fit tire
All the girls me I know know know know
No dey care like this
Make I kon dey tire I'll later find my peace
Oh my Mama
Call me when you see my number
Street dey para
Put me for your prayers
I'm screaming Hosanna
Take all my pains Away
Oh my Healer Ye ye Mama
Down on my Knees I pray
Kinni ka se? Kin La tun se?
Living all my best life here
I'm trying my best and find myself
I don't wanna go astray
Reality now been dey Fvck my brain
Give what it takes must to find my way
Anywhere you lead me to I must to go
Make I start to dey go
Family sef dey wait
My Niggas for street dem dey wait
Dem dey wait for my whistle to blow
Dem screaming my name
Lecksonnnnnnnnnn!!!
I'm trying to find my way
I'm thousand miles away
I'm taking the Risks again again again
Make I just dey go go go go
Ion fit complain
I just dey follow follow
Ion fit tire
All the girls me I know know know know
No dey care like this
Make I kon dey tire I'll later find my peace
Oh my Mama
Call me when you see my number
Street dey para
Put me for your prayers
I'm screaming Hosanna
Take all my pains Away
Oh my Healer Ye ye Mama
Down on my Knees I pray
Kinni ka se? Kin La tun se?
Living all my best life here
I'm trying my best and find myself
I don't wanna go astray
Reality now been dey Fvck my brain
Give what it takes must to find my way
Anywhere you lead me to I must to go
Jagaaaa
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.