Your Father

Kila
Naw
Oh naw
Nawu nawu naw
Oh naw

As you too like to enjoy yoursef o
Make you smell nice
If you no talk your mouth go smell oh no
Knock knock na one life we get
(awwh)
Make e nobody con deceive e sef
(awwh)
Even Adam deceive e sef
(awwh)
No dey carry person matter for head

(me no send your fada)
Me no send your daddy e e ehee
Since we want to kilaz
No be only you get e kilaz for head
As you done take mmayoku
Why you no go dey kilaz for head
As you don take e coloz uo wo oh
Why you no go dey kilaz for head
(me no send your fada)
All this ones dey kilaz for head
(me no send your fada)
(since we want to kilaz)
No be only you dey kilaz for head
(since we want to kilaz)
No be only you dey kilaz for head
(me no send your fada)

Hold me down like e bumshot
My ticket e cut short
Wetin i hear na gunshot
That thing na gunshot
I come from Nigeria
My people dey suffer
My people are blessed eyo oh o

(me no send your fada)
(me no send your daddy e e ehee)
(since we want to kilaz)
(no be only you get e kilaz for head)
As you done take mmayoku
(why you no go dey kilaz for head)
As you don take e coloz uo wo oh
(why you no go dey kilaz for head)
(me no send your fada)
All this ones dey kilaz for head
(me no send your fada)
(since we want to kilaz)
(since we want to kilaz)
No be only you dey kilaz for head
(me no send your fada)
Fada
Fada
Kilaz
Kilaz

(me no send your fada)
(me no send your daddy e e ehee)
(since we want to kilaz)
(no be only you get e kilaz for head)
(as you done take mmayoku)
(why you no go dey kilaz for head)
(as you don take e coloz uo wo oh)
(why you no go dey kilaz for head)
(me no send your fada)



Credits
Writer(s): Emmanuel Orji Kalu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link