Since 04
Ah-ah-ah-ah
Ah-ah-ah-ah
(V-V-V-Vstix)
I must greet you all specially
Bad boy since '04
I no know if you know, I no care if you notice
I burn up with the OGs
Ègbé ìṣù kó n'iyán
Light up if you notice, light up if you know this
Since Mo'Hits if you know this, flex if you hold cheese
I dey ball, I dey throw trees
Dem go dey do like say dem dey pray make I no miss
Y'all niggas don't know me
Na God grace wey dey, na God grace wey dey hold me
Fine girls wọn wá mí
Sọ fún wọn, I'm in kalakuta trapping
Ọmọ ọgbón
I get the right vibe wey dey turn you on
Wọn kò mi je bí ọbè àti ìyàn
I be the godfather Corleone (Yes, I'm the one)
Ọmọ ọgbón
I get the right vibe wey dey turn you on
Wọn kò mi je bí obe àti ìyàn
I be the godfather Corleone
24-7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later o (we go see later o)
What God cannot do, what God cannot do
Èmi oni lẹ gbà ọ, èmi òní lè gbà o
24-7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later o (we go see later o)
What God cannot, what God cannot do
Mí oni lẹ gbá o, èmi òní lẹ gbá o (Fi lé)
Aja ọmọ ọpẹ tí gbéra
I been on my fastest chase
I been chasing my paper
If it is about the mulah
Anytime you call me up, I go come deliver
They can't see what I see (Gba)
So they can't know what I know
Say na high coast, high sea
Hmm now they know they can't dami dúró
Ajé, Bangalee ti gbéra

We go see later o (we go see later o)
What God cannot do, what God cannot do
Èmi oni lẹ gbà ọ, èmi òní lè gbà o
24-7
Me I dey hustle for my raba
We go see later o (we go see later o)
What God cannot, what God can not do
Mí oni lẹ gbá o
24-7
I'm D'banj or Ski'banj as my Jamaican friends call me
And I must greet you all specially
Fi lé!

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.