Elevate

All man for himself oh, so as I dey me I fear no man
I got good intentions, I no get plans to hurt another man
Do my best
Na monkey wey born 3 know if one don die
So my dear, as you Dey hustle make you fear God

I go be heavy weight o, heavy weight o
I go fit lift up any stone
Dem go appreciate me o
Appreciate me o
Anything I touch e turn into gold
I go be heavy weight o, heavy weight o
I go fit lift up any stone
And dem go appreciate me o
Appreciate me o
Dem go sing my sound like

We go activate o
All of us we go elevate o
Investments go appreciate o
Your plants dem go germinate o
Your children go celebrate you o

Give me one reason, give me one reason
My brother give me one reason not to love you
We get the same problems, get the same problems
Get the same emotions and indulgence

So give me one reason, give me one reason
My brother give me one reason not to love you
We get the same problems, get the same problems
Get the same emotions and indulgence

I go be heavy weight o, heavy weight o
I go fit lift up any stone
Dem go appreciate me o
Appreciate me o
Anything I touch e turn into gold

I go be heavy weight o, heavy weight o
I go fit lift up any stone
And dem go appreciate me o
Appreciate me o
Dem go sing my sound like

We go activate o
All of us we go elevate o
Investments go appreciate o
Your plants dem go germinate o
Your children go celebrate you o

What about the things wey you been talk say you go get
What about the crib wey you been talk say you go rent
What about the vibes, what about the girls
She na because say landlord don dey mend
How far the music shey e don Dey trend
Shey na because say the funds dem no send
Pikin dey cry, hustle dey bend
But nothing go sup if you dont believe in yourself



Credits
Writer(s): Tamunotonye Charles Lolomari
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link