SHOW LOVE

Wahala no dey look face oo
Na who get pass e go visit am come
Try hustle for your own oo
The high table na turn by turn
Make chance no run for your own eye
Cause na who get am go use am form
Me I don tire for this jonzi
I don get part two to do part one
Do part one
Do part one
For the jazz wey strong
I feel that one
I feel that one
Sey na me be Hong Kong

How we go run from the truth and timelines
Like we no get history in the bloodline
Plenty grief and wahala
But we know sey na we get am for the drum line

Soco soco
Soco soco
Star boy turn up
E fi le jowo
Chop ogbono
Show your color
Make you no dull
Make you no dull oo

Soco soco
Soco soco
Star boy turn up
E fi le jowo
Chop ogbono
Show your color
Make you no dull
Make you no dull oo

Show love, show love
Ogbeni show love
Ogbeni show love
Show love, show love
Ogbeni show love
Ogbeni show love

Show love
During the hardest times
I no be King Kong
Na we dey strive to survive
All the memories wey dey my mind
E dey worry me I no fit lie
All I want is my peace of mind cause na only Oluwa wey dey give me life
Roll up with my guys in a Benz
Party for my yard, many tens
Many things for this life we go learn
O ti so jaiye for my life no go end
Adura agba
Thanks to Jah I'm alive for a reason
Gba gbe omo to sa lo
Chop life on the low, we go jaiye jaiye

Soco soco
Soco soco
Star boy turn up
E fi le jowo
Chop ogbono
Show your color
Make you no dull
Make you no dull oo

Soco soco
Soco soco
Star boy turn up
E fi le jowo
Chop ogbono
Show your color
Make you no dull
Make you no dull oo

Show love, show love
Ogbeni show love
Ogbeni show love
Show love, show love
Ogbeni show love
Ogbeni show love

We came we saw
We tried enough
I showed you all the loving parts of me
I tried to show what I could see
You show some love please oh please
Oh no, please



Credits
Writer(s): Dew Chinagorom, David Wigwe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link