Time (feat. T Lyrics)

Wa waa waaa
WARLEX on this
(Don)
Hmmm hmm hmmm

If you dey for this life make you thank God oo
Some people dey they no fit talk oo
No be by who sabi pass Your mate don die try to thank God
O je já sọ pé brother jẹ sope
O je já fún ori é
O je já fún ori é, Nobody even care

If you do me bad I go do you back oh oh oh
Mo máa gbàdúrà
Mo máa gbàdúrà
And if you do me bad I go do you back oh oh oh
Mo máa gbàdúrà
Mo máa gbàdúrà
My time go come(my time)
My time go come I go rise again(huhhh huhhh huhh)
If you get update make we share am
Make money drop make I go já black Benz
I go go party
I go go jaye
I go rise again I go, go party go já black Benz

T lyrics huh huh
If I fall I go rise again because God dey my side(God dey my side)
Ìbí tí má de mo ma de lọla SatRamoni(Sat Ramoni)
Normally life go whine you but you no go panic (you no go panic)
When your time come Dem go say na jùjú
God time be the best (God time be the best)
Try your best and leave the rest (Try your best and leave the rest)
Ologo forever ni ẹ mase doubt eh(mase doubt eh)
God time be the best (God time be the best)
Try your best and leave the rest (Try your best and leave the rest)
Ologo forever ni ẹ máṣe doubt eh (ologo forever ni ẹ máṣe doubt eh)

And you do me bad I go do you back oh oh oh
(Momá gbàdúrà o)
(Momá gbàdúrà o) ye ye
And if you do me bad I go do you back oh oh oh
(Momá gbàdúrà o)
(Momá gbàdúrà o) ye ye

My time go come
My time go come I go rise again
I go rise again I go já black Benz
I go já black Benz my time go come
My time go come I go rise again
I go rise again I go jà black Benz
I go já black Benz

God time be the best
Try your best and leave the rest
Ologo forever ni ẹ mase doubt eh
God time be the best
Try your best and leave the rest
Ologo forever ni ẹ mase doubt eh
(Don)



Credits
Writer(s): Adewole Adelusi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link