High Grade (Reloaded)

As a bad man step inna di arena
I dey fire dem up with my bazooka
It's OJ baby me no fit surrender
When I step inna di place a dey murder
Oh my God, she give me Punana
She say, "You OJ Rich baby, na you wey I want for the night"
I say, "Oh my God," She gimme Punana
She say, "Na my music, she dey play all along for the night"

It's high grade, high grade
She say, "Na, my music wey dey make dem, dem dey feel high ray oh"
It's high grade, high grade
She say, "Na my music wey dey make dem dey meditate oh"

It's high grade, high grade
She say, "Na, my music wey dey make dem dey feel highray oh"
It's high grade, high grade
(Oh, oh-oh, oh-oh)
It's high grade, high grade
(Oh, oh-oh, oh-oh)
It's high grade, high grade
(Oh, oh-oh, oh-oh)
(Oh, oh-oh, oh-oh)

I say, "Thunder fire, who say e no choke?"
Now my music be like boat e dey float
I come from the South Walai me, I too dope
I be Commodore original, I no dey boo, boo
Is OJ Rich when you see me pop collar
Holla your boy Wizzy, Wizzy you dey murder, oh
Thank God, say the boy no slumber (no slumber)
The more I look the more I see, I discover

As a bad man step inna di arena"
I dey fire dem up with my bazooka (bazooka)
It's OJ baby mi no fit surrender
When I step inna the place I dey murder (murder)
Bad man step inna di arena
I dey fire dem up with my bazooka (bazooka)
It's OJ baby me no fit surrender

When I step inna di place a dey murder
It's high grade, high grade
(Oh, oh-oh, oh-oh)
It's high grade, high grade
(Oh, oh-oh, oh-oh)
It's high grade, high grade
(Oh, oh-oh, oh-oh)

It's high grade, high grade
(Oh, oh-oh, oh-oh)
High grade, high grade
(Oh, oh-oh, oh-oh)
High grade, high grade
(Oh, oh-oh, oh-oh)



Credits
Writer(s): Michael Johnson
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link