Frying Pan to Kettle
I don jump from frying pan to kettle
I escape the kettle enter the fire
The firewood come burn me burn me burn me
Sote I no dey feel the thing again haba
I don jump from frying pan to kettle
I escape the kettle enter the fire
The firewood come burn me burn me burn me
Sote I no dey feel the thing again haba
You don't even know the boy is so rigid
Don't tell me anything if you don't mean it
Cause na small thing I go comot
Third mainland bridge dey fear the way i burn bridges
Imma go getter if I want it I get it
No go let olodo come and tell me my limit
So if dem wanna do it demma know I already did it
E get some people wey dey think my power no dey finish
Cause e no dey shine for face
You no go know how many times I dey for room
And I dey cry for days but I go still stand I go grind for paper
But see my life today
Boys go dey famz girls whine for me
But never I forget the place where I dey before

I'm the class captain noise maker is my name I wrote
Cause my money loud if check my quote
Omo better know if you dey my boat
I dey fire bullet if you dey my scope
Oh my days many days have gone
When I start this thing dem never make iphone
I fit to write book with the things I know
Me and my guys no fit forget when
We go go balance and soak garri
Pour the milk make we hold body
Plenty dreams and no money
E be like joke but e no funny
As we dey soak garri
Pour the milk make we hold body
Plenty dreams and no money
Make I tell you how e be

Credits
Writer(s): Orlando Oparaugo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.