One Man Soldier

Real sound no faking
Smokes real
That smokes ehh ahh
KillerBwoy ogani ehh
I can't stop the truth from coming out of me
If not for me then I better let it be
Be eee be eeee be eee
So many bad energy
You no go know as e be eee
If you never chop bread and beans
But I thank God for life
And I thank God for grace
Mama the pray
make my sweat no be in vain
I lost my dad
Na the thing the pain me
I face my fears
Cause I know the memories have got ehh ehh

You go see say many people never chop today
And many things no the sub again
Even sex no too sweet again
I wish say rain fit to wash all the pains away
If e no be smoke where the boys for there
Many no the sleep every night and day
I say make I tell you say

People the suffer
Life of a loner
One man soldier
Man feeling so bad
People the suffer
Life of a loner
One man soldier
Man feeling so bad
Rebellious
Let me get this
Say
Wetin dey for the Comon man
Shebi na hook ko ko and yahoo
Be the Comon plan
Wetin dey for the person wey no get person for government house
Shebi na GOD wey dey provide for the other man
Omo sometimes I dey feel like I dey try
But every other time I still dey feel like I dey fuck up
Sin wey we Dey Comit
Na because we want a better life
And most importantly make our family dey chop up
Na why I no dey mix my business with pleasure
I grind when it's work time
And chill when it's leisure
Baba if I take you to the ghetto where I dey
You go see as desperation don make many people craze
People Dey suffer gon

You go see say many people never chop today
And many things no the sub again
Even sex no too sweet again
I wish say rain fit to wash all the pains away
If e no be smoke where the boys for there
Many no the sleep every night and day
I say make I tell you say

People the suffer
Life of a loner
One man soldier
Man feeling so bad
People the suffer
Life of a loner
One man soldier
Man feeling so bad
Oh am feeling so bad
So bad ahhh
Smokes to the world



Credits
Writer(s): Joseph Inyang, Eyo Bassey
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link