My Mind

Conversations...

Say don't judge me
Even If you no like me
I like yur white kicks o yea
And ya black jeans

Abegi treat me like ya lover
Put down ya head on ma shoulder
I know you think i'm casanova
If this na war then i'm ya soldier

Oh

Girl you enter my mind
And then turn a man to mumu
Monica how fa
Be like u dey use e juju
If i show ma bad side
Omo wetin u for do
So biko no dey whine me
Abeg come make we cuddle

Girl you enter my mind
And then turn a man to mumu
Monica how fa
Be like you dey use e juju
If i show ma bad side
Omo wetin you for do
So biko no dey whine me
Abeg come make we cuddle

I no wan do wat i no wan do
I no wan do wat i don't like
I no wan do wat i no wan do
I no wan do wat i don't like

I no wan do wat i no wan do
I no wan do wat i don't like
I no wan do wat i no wan do
I no wan do wat i dont like

Say another man hit her
And na me we treat her
But she no dey feel am feel am
Wehn i dey cry she no see am

No be say i dey beat her
And i no still wan leave her
But she dey make me dey high o a ah
Like i shark alomo bitters oh no o

Girl you enter my mind
And then turn a man to mumu
Monica how fa
Be like u dey use e juju
If i show ma bad side
Omo wetin you for do
So biko no dey whine me
Abeg come make we cuddle

I no wan do wat i no wan do
I no wan do wat i don't like
I no wan do wat i no wan do
I no wan do wat i dont like

I no wan do wat i no wan do
I no wan do wat i don't like
I no wan do wat i no wan do
I no wan do wat i don't like

You be butter i be ya bread
Carry ya matter like dandruff for ma head
Freddee for the baebee o

Conversation continued...



Credits
Writer(s): Alfred Sunday
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link