Alhamdulillah (feat. Monaky)
(Ah) (Fuu) (Hey) (Hey Hey) (Woo) (Woo) (Hum) (Hum) (Hum) (Hum)
(Hum Hum) (Ha) (Ha) (Hum) (Hum) (Hey) (Hey) (Hey) (Hum)
Praise to God Alhamdulillah
I swear bad belle must to drink
Andrew liver for matter
I don get their time dis time
Catastrophy for d winner wey cross line
Praise to God Alhamdulillah
Ah heavy rain way fall ni make erosion gather
Straight up Eh you dae whine Egbe
Shatter many shuttle
We dy go spray for ghetto
Oya check your chat
I done paste you the account ah Aza
Leg over I done Shamayan hangover
Why them wanna know my process
K!ll them with the success
(Hum Uh)
Praise to God Alhamdulillah
I swear bad belle must to drink
Andrew liver for the matter
I don get their time dis time
Catastrophy for d winner wey cross line
Praise to God Alhamdulillah
I swear bad belle must to drink
Andrew liver for the matter
I don get their time dis time
Catastrophy for d winner wey cross line
(Hum Hum ah)
Dem must to purge for my matter
As everywhere good na diamond I cop
I know say na me get the last laff
Cause revenge is sweetest when you serve am cold
God dey legislate pastor interpret
Na me go enforce am ah
Wetin I go gain if I no girate
I no fit dey dull am hum
Etie kpele, peel the kanda
Back and front
As I roll d dice
Omo na two six
Clear the way way
For the born winner
With the broad shoulder
Amini God father
Too much overload
Na dae cause kasala
I dy for my zone
Dy Sempe dy dance galala
Dy sempe dy sempe
For my body and soul
Detoxing my body and soul
Praise to God Alhamdulillah
I swear bad belle must to drink
Andrew liver for matter
I don get their time dis time
Catastrophy for d winner wey cross line
Praise to God Alhamdulillah
I swear bad belle must to drink
Andrew liver for matter
I don get their time dis time
Catastrophy for d winner wey cross line
(Ah)
(Hum Hum) (Ha) (Ha) (Hum) (Hum) (Hey) (Hey) (Hey) (Hum)
Praise to God Alhamdulillah
I swear bad belle must to drink
Andrew liver for matter
I don get their time dis time
Catastrophy for d winner wey cross line
Praise to God Alhamdulillah
Ah heavy rain way fall ni make erosion gather
Straight up Eh you dae whine Egbe
Shatter many shuttle
We dy go spray for ghetto
Oya check your chat
I done paste you the account ah Aza
Leg over I done Shamayan hangover
Why them wanna know my process
K!ll them with the success
(Hum Uh)
Praise to God Alhamdulillah
I swear bad belle must to drink
Andrew liver for the matter
I don get their time dis time
Catastrophy for d winner wey cross line
Praise to God Alhamdulillah
I swear bad belle must to drink
Andrew liver for the matter
I don get their time dis time
Catastrophy for d winner wey cross line
(Hum Hum ah)
Dem must to purge for my matter
As everywhere good na diamond I cop
I know say na me get the last laff
Cause revenge is sweetest when you serve am cold
God dey legislate pastor interpret
Na me go enforce am ah
Wetin I go gain if I no girate
I no fit dey dull am hum
Etie kpele, peel the kanda
Back and front
As I roll d dice
Omo na two six
Clear the way way
For the born winner
With the broad shoulder
Amini God father
Too much overload
Na dae cause kasala
I dy for my zone
Dy Sempe dy dance galala
Dy sempe dy sempe
For my body and soul
Detoxing my body and soul
Praise to God Alhamdulillah
I swear bad belle must to drink
Andrew liver for matter
I don get their time dis time
Catastrophy for d winner wey cross line
Praise to God Alhamdulillah
I swear bad belle must to drink
Andrew liver for matter
I don get their time dis time
Catastrophy for d winner wey cross line
(Ah)
Credits
Writer(s): Harrison Ekunwe, Martins Osazee Beggedos
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.