Grace

Is Lord Naira

The poor boy

Ah all this people try to kill me
Dem no fit kill at tall ooo
Because I carry God e grace oo
Wey pass everybody own oo
Ah all this people try to kill me but I carry God e grace
So nothing fit do me at all oo because I carry God e grace
Dem no fit to kill me
Dem no fit to kill me because I carry God e grace ooo, wey pass everybody own oo
Ah ahn

Dem no fit kill me because I carry God e grace oo
So don't play with me oo
Ah I carry God e grace nothing fit do me at all oo
Because where I come from there is prayerful ahn

Mo n fi won fire for fire
Nothing fit ever do your boy oo
Because your boy na Jesus son
Don't play with grace oo
If you play with Grace you go carry Disgrace oo, so don't play with Grace
If you play with Grace oo, they never play with Grace

They want make I fall and die
But God no fit leave me I fall oo
Cos I be son of God oo, so I served a living God oo
Ahn ahn ahn

They want kill me make I die oo
But I carry God e grace oo, so nothing fit do me at all oo
Some people hate on me oo
Ahn, I don't know why dem the hate me
I carry God e grace oo
If you still dey hate na your wahala oo
Cos I carry God e grace
Continue dey hate oo
Just dey hate, dey hate oo
If you hate no dey bring me money, just dey hate na your head you dey hate ooo
Ahn ahn
I no get your time ooh, if you dey hate na your wahala oo
Make you mind your business ooh
I no dey mind your business ooh
Ahn



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link