Time & Mercy (feat. Oladoskid)
Omo iyami e no easy
Omo iyami e no easy
Sometimes I Dey reason
Omo iyami e no easy
Sometimes I det reason
Overything gon' be difficult
When you're about to level up
Everything gon' be difficult
When you're about to level up
Dem talk say we no go make ham
Na my challenges
O normal, I Dey face am
O ama Dey pray for me make E better
Oake I no suffer eh
Ooon or later
Everything go make sense
One day me I go buy Benz
I Dey wait for my time all my life
I've been grinding bombing everyday
Baba saanu aye'mi
Make I get this kaluba ah ah ah
Me I no fit sober ah
Ajeh ko'le su waa ah
Baba saanu aye'mi
Make I get this kaluba ah ah ah
Me I no fit sober ah
Ajeh ko'le su waa ah
My brother gimme client
Make he favor me
Make he favor me eeey
As Omolomo
Make you pity me
Make you pity me ah
If no be money issue
No Dey call on me
No Dey call on me
Egee Ósé fun mi
Hustle fe sumi hustle fe sumi
Hustle fe sumi ah
Omo iyami sho'da
Sho'da ah ah
Mummy say no smoke
But I don Dey puff
Many shenking
Wey man no fit talk
If no be money issue
No Dey call on me
I don chase the money
I don chase the big bag
Oni gbese San owo mi
Jo'wo San owo mi
Omo iyami no panic
Nigeria hard there's no money
We Dey rough am normally
Ba' shey ń shaa dating
Latun sha Lotto
Clinfano so'le sha lotto ah
Emini nanana
Baba saanu aye'mi
Make I get this kaluba (ah ah ah)
Me I no fit sober ah
Ajeh ko'le su waa ah
Baba saanu aye'mi
Make I get this kaluba (ah ah ah)
Me I no fit sober ah
Ajeh ko'le su waa ah
Everything gon' be difficult
When you're about to level up
Everything gon' be difficult
When you're about to level up ah
Life is short,Don't care about
What people think of you
Everything gon' be difficult
When you're about to level up
Make Sure Nothing Give You
Headache Omo iyami
More Than To Be Successful
Shoun gbo
Clinfano Jekanmo
Ba' shey ń shaa dating
Latun sha Lotto
Clinfano so'le sha lotto ah
Emini nanana
Omo iyami e no easy
Sometimes I Dey reason
Omo iyami e no easy
Sometimes I det reason
Overything gon' be difficult
When you're about to level up
Everything gon' be difficult
When you're about to level up
Dem talk say we no go make ham
Na my challenges
O normal, I Dey face am
O ama Dey pray for me make E better
Oake I no suffer eh
Ooon or later
Everything go make sense
One day me I go buy Benz
I Dey wait for my time all my life
I've been grinding bombing everyday
Baba saanu aye'mi
Make I get this kaluba ah ah ah
Me I no fit sober ah
Ajeh ko'le su waa ah
Baba saanu aye'mi
Make I get this kaluba ah ah ah
Me I no fit sober ah
Ajeh ko'le su waa ah
My brother gimme client
Make he favor me
Make he favor me eeey
As Omolomo
Make you pity me
Make you pity me ah
If no be money issue
No Dey call on me
No Dey call on me
Egee Ósé fun mi
Hustle fe sumi hustle fe sumi
Hustle fe sumi ah
Omo iyami sho'da
Sho'da ah ah
Mummy say no smoke
But I don Dey puff
Many shenking
Wey man no fit talk
If no be money issue
No Dey call on me
I don chase the money
I don chase the big bag
Oni gbese San owo mi
Jo'wo San owo mi
Omo iyami no panic
Nigeria hard there's no money
We Dey rough am normally
Ba' shey ń shaa dating
Latun sha Lotto
Clinfano so'le sha lotto ah
Emini nanana
Baba saanu aye'mi
Make I get this kaluba (ah ah ah)
Me I no fit sober ah
Ajeh ko'le su waa ah
Baba saanu aye'mi
Make I get this kaluba (ah ah ah)
Me I no fit sober ah
Ajeh ko'le su waa ah
Everything gon' be difficult
When you're about to level up
Everything gon' be difficult
When you're about to level up ah
Life is short,Don't care about
What people think of you
Everything gon' be difficult
When you're about to level up
Make Sure Nothing Give You
Headache Omo iyami
More Than To Be Successful
Shoun gbo
Clinfano Jekanmo
Ba' shey ń shaa dating
Latun sha Lotto
Clinfano so'le sha lotto ah
Emini nanana
Credits
Writer(s): James Clinton, Oladosu Tope
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.