No Excuse

Oluwa answer the prayers
Jehovah answer the prayers

Wetin i go talk wey go proof me right
Man got no excuse i need to set it right
I want to tell you a story story story o
Nitori 'ntori water don passi garri o
Amen ah ah ah ah ah ah amen
I dey say my prayers o
Amen ah ah ah ah ah ah amen
Elevation graduation and my promotion this year
We go make some money make some papers
Make some papers ha oh oh oh oh (ha ha ha)
Ha ha ha ha ha (ye ye)

Sure we go jolly gbo omoge shawty
Spend all my money
Sure we go jolly gbo moge shawty
Spend all my money

Buckle up (buckle up)hustle lo (hustle lo)
Muscle ko (muscle ko)double up (double up)
Malo go (malo go)
Kode ma bubble lo
Ayeeeeeeyi kole kole
Yuyuyuu

Sure we go jolly gbo omoge shawty
Spend all my money
Sure we go jolly gbo omoge shawty
Spend all my money
Buckle up hustle lo muscle ko
Double up malo go bubble lo



Credits
Writer(s): Salihu Ibrahim
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link