Life
It's your boy wizzy pluto
(This is my first sad story song)
Many story to set
I gat no one to share it with
I don see so many disappointment wey nobody self fit solve
I don focus
I don see things wey many men never see for life
Buh I dey face am buh only problem be sey
I no get anybody body wey wan back me up for life
I don see so many pain wey e be sey e do lead to temptation
Buh I pray to God wey dey heaven make he no put me down because I know sey one day the smile go soon land again
I don check am nothing dey life oo
I don see am nothing still dey life oh o
I don check am nothing dey life oo
I don see am nothing dey life o

I don check am nothing dey oo
I don see am nothing dey life o
(Waking up every morning is not by hands... see na hustle everyday na money man dey chase, your big dream na to get the money make mama proud nothing else. Just to fulfill am and make your life percent still dey full make you backup everything because everything na focus make you reason wey your mind dey focus on your point so that you go fulfill your dream. Through journey of life you see many strategy, many evil, many bad friends, many fake Friends buh na just to focus on yourself nobody dey for Street na just to believe in yourself)
See phone don dey ring
Na mama dey call
The problem na money everything na money be the solution to all problems
Buh me know sey I no get am
Me self con dey avoid her calls
I know sey e dey hurtful and painful buh I no fit do am
E dey do me make I do the worst thing for life buh I no wan do am
I don see things wey bring me to temptation buh I run
I don't want to go back to my old life even con dey see the pain
Buh I pray make my God no back me now again

I don see things nothing dey life oh o

Credits
Writer(s): Alonge Efosa
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.