Believe (feat. SONIA, Syre, Jazemyne Dior, Kaïz & GYE YAG)
I wake up in the morning
I say my prayer to the one that know my layers (yeah)
Say this hustle no be child's play
You cannot come to complain, so tap into the higher grace
Cause this hustle must to pay
Yeah this hustle must to pay
Yeah I no come to play (Believe)
EHh
This hustle Must to pay
This hustle must to pay
This hustle must to pay
Believe
I don dey hustle I dey run by grace
Nobody wey fit run my race
I dey hustle I dey fill my space
Everyday the hustle be calling me
Falling in falling in
Calling me calling me
Falling in Calling me
Nigga been Calling me, hustling
Calling me Feeling me
Yeahh (calling me)
I fall into the beat anyhow like I be thug
Na music dey give me liver before Andrew sprinkle salt
Music gave us platform still yet we never top
But we gather dey this journey
No worry we go still ball
Omor na time no worry e go be joor
Omorr na time
We go still fly like butter flies in sky
We go still shine
I dedicate my life and time abeg why I no go shine
And if you try to stop my shine
Mens go skin your ass alive no be cap
Make nobody come to stop my grind
Because me I'm getting my heels on high
Mama tell me say make i no undermine
Me and psycho fam we steady on time
So tell me why I go dey worry
The chances keep on coming
Steady balling with my hommies
Got me tripping like on molly
The grace still show that's why the friend's keep on coming
This music is my own that's why I'm saying to belive it
Believe, Believe cause I dey grind
The music calling me everyday huh
They Never see me calling
The effort is speaking for me now
I'm working but no result
It's showing but it's too slow
I won't give up
I no fit fail
I no fit fall
I no fit dull
Cause he's here for me, the one at the top
Ohh at the top
One at the top (Jazemyne at the top)
Yeah
I've been grinding all day
Working Non stop o
My brother working nonstop o
No pain no gain
Working all day
Doing my Thing Never stop me no way
E mi n lo far, me I know where I dey go now
Never leave me God I dey pray to yah
Holy father Holy Janah
Do me better thing thing that's why I dey sing now
I dey pray baba God
No be just to dey hustle
Make the pain and the hustle
Make E favour tomorrow
Working everyday nonstop
Hoping there are better days ahead on God
Yeah yeah, say nah money I dey find
Last last we go find I believe
1 (believe)
1 2 action
I say my prayer to the one that know my layers (yeah)
Say this hustle no be child's play
You cannot come to complain, so tap into the higher grace
Cause this hustle must to pay
Yeah this hustle must to pay
Yeah I no come to play (Believe)
EHh
This hustle Must to pay
This hustle must to pay
This hustle must to pay
Believe
I don dey hustle I dey run by grace
Nobody wey fit run my race
I dey hustle I dey fill my space
Everyday the hustle be calling me
Falling in falling in
Calling me calling me
Falling in Calling me
Nigga been Calling me, hustling
Calling me Feeling me
Yeahh (calling me)
I fall into the beat anyhow like I be thug
Na music dey give me liver before Andrew sprinkle salt
Music gave us platform still yet we never top
But we gather dey this journey
No worry we go still ball
Omor na time no worry e go be joor
Omorr na time
We go still fly like butter flies in sky
We go still shine
I dedicate my life and time abeg why I no go shine
And if you try to stop my shine
Mens go skin your ass alive no be cap
Make nobody come to stop my grind
Because me I'm getting my heels on high
Mama tell me say make i no undermine
Me and psycho fam we steady on time
So tell me why I go dey worry
The chances keep on coming
Steady balling with my hommies
Got me tripping like on molly
The grace still show that's why the friend's keep on coming
This music is my own that's why I'm saying to belive it
Believe, Believe cause I dey grind
The music calling me everyday huh
They Never see me calling
The effort is speaking for me now
I'm working but no result
It's showing but it's too slow
I won't give up
I no fit fail
I no fit fall
I no fit dull
Cause he's here for me, the one at the top
Ohh at the top
One at the top (Jazemyne at the top)
Yeah
I've been grinding all day
Working Non stop o
My brother working nonstop o
No pain no gain
Working all day
Doing my Thing Never stop me no way
E mi n lo far, me I know where I dey go now
Never leave me God I dey pray to yah
Holy father Holy Janah
Do me better thing thing that's why I dey sing now
I dey pray baba God
No be just to dey hustle
Make the pain and the hustle
Make E favour tomorrow
Working everyday nonstop
Hoping there are better days ahead on God
Yeah yeah, say nah money I dey find
Last last we go find I believe
1 (believe)
1 2 action
Credits
Writer(s): Adeleke Covenant, Olaitan Oluwakopi, Uchechukwu Divine Favour
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.