Higher

Una go hear my gbedu for life
Ah e ah ah ah
(Welcome to the sound it's a milli-on vibe)

If dem ask you say nah ¥oungmill
I dey for life nah me they call Milli
Nah me dey vibe dey check the nine digit
I still dey cook I dey for sound kitchen
Life be yolo plenty con full am
Nah who go con allow joker fool am
Today we flex the rest we hustle am
We no be robot oman fe suwa

But I no go fo
I standi tall
For every obstacle I pass it all
Koyemi mon
Many dey sup
But me dey still tackle I getti God ahh
I no go fo
I standi tall
For every obstacle I pass it all
Ko yemi mon
Many dey sup
But me dey still tackle I getti God

I'm higher
Higher I'm going higher
Make nobody kill my fire
Steady adura from mama
We setting the standard
Shout-out to my father
Higher I'm going higher
Make nobody kill my fire
Steady adura from mama
We setting the standard
Shout-out to my father

Okay
All round
All year
We dey there
Okay
All round
All year
We dey there
Okay
All round
All year
We dey there
Okay
All round
All year
We dey there

Wetin do me nah my cup of tea
Touch the sky when I'm thinking deep
Say nah nothing it's no big deal
Fill my cup I'm a new born king
Plenty things wey dey totori my body
Hossana meje halleluyah 40
Everybody steady popping something
Ama loose it if you keep on touching
E woye o
E womi dudu foju j'aro o
O foju j'aro kole reso
Kole reso
So we dey pressure
And we go tension
Until you mention
E womi dudu foju j'aro o
O foju j'aro kole reso
Kole reso
So we dey pressure
And we go tension
Until you mention
As we dey m'hennessey wa
Dem dey jealousy wa
As e be say nah our name dem dey mention
Camera light action
Make I no die young
Ase lon lock up we go mention
Badder man dressed up
Panama wear socks
Whine my ancestors and they jelo
Owo enemies
Maje ko bami
No calamity we dey tension

Higher I'm going higher
Make nobody kill my fire
Steady adura from mama
We setting the standard
Shout-out to my father
Higher I'm going higher
Make nobody kill my fire
Steady adura from mama
We setting the standard
Shout-out to my father

Wetin do me nah my cup of tea
Touch the sky when I'm thinking deep
Say nah nothing it's no big deal
Fill my cup I'm a new born king
Wey dey totori my body
Halleluyah 40
Steady popping something
If you keep on touching



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link