God Gat Me
They first tell you say
You never gon' get what it takes
Some say you never ever gon' get
To the payday
The more dem they talk
God dey do
God gat me God me now
Now everything wey touch your hand
Just dey turn to gold oh
And every single day don turn payday
Na dem dey look
Like say their eye deceive them
Oh God gat you God gat you though
Nobody go fit tell you what you wanna be
They try dem go try
But we go conquer them
And nobody know tomorrow
Make you no kolo
You gotta do you
You do you too
No let them fool you too
And dem go come like your brother
But watch am
All of them wan bring you down
You be one man soldier
Dem no fit touch you
Oh ko ko ko ko
And you know I got game
But I got the game 'cause I got the ball
If you got the ball na you get the game
Make you play am well well
'Cause they go try break you
'Cause broken souls
Go try to break you too
But as dem dey try God dey do
But what they don't know
What they don't know
God gat me God gat me though
Nobody go fit tell you what you wanna be
They try dem go try
But we go conquer them
And nobody know tomorrow
Make you no kolo
You gotta do you
You do you too
You never gon' get what it takes
Some say you never ever gon' get
To the payday
The more dem they talk
God dey do
God gat me God me now
Now everything wey touch your hand
Just dey turn to gold oh
And every single day don turn payday
Na dem dey look
Like say their eye deceive them
Oh God gat you God gat you though
Nobody go fit tell you what you wanna be
They try dem go try
But we go conquer them
And nobody know tomorrow
Make you no kolo
You gotta do you
You do you too
No let them fool you too
And dem go come like your brother
But watch am
All of them wan bring you down
You be one man soldier
Dem no fit touch you
Oh ko ko ko ko
And you know I got game
But I got the game 'cause I got the ball
If you got the ball na you get the game
Make you play am well well
'Cause they go try break you
'Cause broken souls
Go try to break you too
But as dem dey try God dey do
But what they don't know
What they don't know
God gat me God gat me though
Nobody go fit tell you what you wanna be
They try dem go try
But we go conquer them
And nobody know tomorrow
Make you no kolo
You gotta do you
You do you too
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.