Omo Ologo

Balling
Dread
(ma loud é)
I no dey worry, I dey calcu fast (calcu fast)
I'm all about my money, (Moti ja wo tan, sho gbo)
Mo n kanra every night and day, (night and day)
Shey you dey feel my pain (feel my pain, feel my pain shogbo)
Omo ologo gbera tan (gbera tan)
Won fe mo bi mo se se, moya jawon tan (ja won tan, ko ma lo fo)
Omo ologo dia, i go give them till they tire, they know I'm on fire
(Mo n gbona lowo oo)
I came with the cash, they wan follow the guy, liquor we splash, Lambo we bash
(Bash am march am)
We party all night o, any kele we sight o
Dem ah gimme a ride o, ama spray dem ma cash (spray dem ma cash)
Timoti, Timoti Ja won tan o, gbewondebe
Without Label
Timoti, Timoti Ja won tan o, gbewondebe
Without Label
(Timoti, Timoti Ja won tan o, gbewondebe
Without Label
Timoti, Timoti Ja won tan o, gbewondebe
Without Label)
Oya flip that thing liker that, yeh liker this to the back
Gbe lor easy bi ti ti zagadat
Money too long no fit contain the bag
K'eruku wole komo bo se nlor nbi
Omo to ba le gbese ni ko wobi
Vibe yii por, opor por
Energy opor por
Sunmomi Sunmomi (sunmomi sunmomi)
Sunmomi let me hold you tight, make i feel ur vibe
Timotiwa lori highway
Ewe ni ko bami pass, i do my thing my way
We no dey stress, button we press
Towo ba drop we flex (mo n gbona lowo oo)
I came with cash, they wan follow the guy (follow the guy)
Liquor we splash, Lambo we bash (march am bash am)
We party all night o, any kele we sight o
Dem ah gimme a ride o, ama spary dem ma cash (spray dem ma cash)
Timoti, Timoti Ja won tan o, gbewondebe
Without Label
Timoti, Timoti Ja won tan o, gbewondebe
Without Label
Timoti, Timoti Ja won tan o, gbewondebe
Without Label
Timoti, Timoti Ja won tan o, gbewondebe
Without Label
(Omo ologo gbera tan, won fe mo bi mo se se moya jawon tan)



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link