Too Much
Greatness!
(Timbun with the melody)
Ayo, coast life town
Make all the bad boys, coming through, Ajebo Hustlers
DJ Neptune
Hit me
Too much Henny dey make man titrate
Ogogoro I take dey make man libate
Ogene wey I give her the girl dey gyrate
And the headache wey she give me dey turn to migraine
Inna your kuntus, inna your kunja
And na the place wey me I wan to put hand
Inna your kuntus, inna your kunja
And na the place wey me I wan to twor down
If you like e do this, if you like e do that
Like DJ Neptune, me, I want to scratch that
She asking, "Who this?" I ask her, "Who that?"
A girl, just shake your body, me I want to spend cash (Ọtu ọcha)
All the kele wey wan toss to the left (to the left)
And the ones wey no toss to the right (to the right)
I dey kolobi the shima with her friends (with her friends)
I dey talk, them dey blush, no be childs (no be childs)
Abi you no dey feel am for your ends?
Calm down, you go get the scores for the night
Abobi, see, no joy for my side (no joy)
We go worry anybody sef with pride
Ewo! I dey try support am (ehn)
One good turn still deserves another
I try put calls, she go con record am (hey)
Which levels ẹgbọn dey suffer? (Kai)
What a blonder (ayy), such a pity (ayy-ayy)
Erema wey I lap for gidi
Wan dey form like she no dey see me
When her boyfriend sef dey feel me

I dey try support am
One good turn still deserves another
Try put calls, she go con record am
Which levels ẹgbọn dey suffer? What a blonder, such a pity
Erema wey I lap for gidi
Wan dey form like she no dey see me
When her boyfriend sef dey feel me
(Melody)
Greatness
Baddest
DJ Neptune
Sounds of Neptune

Credits
Writer(s): George Dandeson, Imohiosen Patrick, Isaiah Precious
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.