Majo
Itz darce on the beat
If money dey eh yeh
Ohhh uhhh uhhh
OF AFRICA
Majo majo majo (hmm hmm)
Majo majo majo (yo hmm hmm)
Majo majo majo (hmm hmm)
Majo majo majo
If money dey you go see caro (yes o!)
Tell me say she no fit do wayo (wayo)
Of africa dey make dem ko ma ro (yet again!)
She tell me say na only you I know (wo wo)
Only you fit to choke my supply
For this your market wey you carry
Me I must buy (must buy)
All night (all night) baby one night
I make you feel like you're the one
You know that's my vibe
Make I no lie-your body so nice
Me and you together no be say I know why!
Take me so high like the most high
Make we dey until the end you're like a fine wine
Majo majo majo (yay!)
Majo majo majo (yo!)
Majo majo majo (yay!)
Majo majo majo (hmm hmm)
If money dey you go see caro o (yes o!)
Tell me say she no fit do wayo (wayo)
Of africa dey make dem ko ma ro (yet again!)
She tell me say na only you I know (wo wo)
Money dey you dey see caro ooo
Tell me say she no dey do wayo (wayo)
She dey dance am ama-piano (yet again!)
She go dey say na only you I know (hmm hmm)
Every morning she dey spray me with her holy water (wo wo)
From the gutters hustle
Just to make the bread and butter (ye ye!)
Now the money don dey come
Dem say na juju matter-party scatter-for dorime matter
I no fit retire my gbedu na my desire (ye ye!)
The way she dey wire padi mi o'n ja mi laya (ohhh)
Devil na liar grammy ti aspire
We going back to back you sef no go fit deny am
Ten toes
Bad energy stay away I no dey like those
Shoutout to my team before we do the free shows
Otilò you gotta pay up now we don go
Omo we don goooo!
If money dey you go see caro o (yes o!)
Tell me say she no fit do wayo (ohhh wayo)
Of africa dey make dem ko ma ro (yet again!)
She tell me say na only you I know (you I know)
Money dey you dey see caro ooo!
Tell me say she no dey do wayo (ye e ye)
She dey dance am ama-piano (yet again!)
She go dey say na only you I know (hmmm)
I know (I know uh)
Tell me say she fit to love me I know (I know)
Bring it to the owner make you my own (my own)
Me and you together come in my zone say na like soooo
I know (ye e ye)
Till the sun come up I make you my own (my own)
Tell me say she fit love me I know (I know)
Me and you together say na like soooo wo uh wo ye!
Majo majo majo
Majo majo majo (darce on the beat)

Credits
Writer(s): Oluwadara Olaoluwa, Gift Osikhe
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.