Ghana Must Go
Devil in a red dress
Big booty wey no get conscience me I know
She say "Why you treat me like an option?"
Can we change the subject?
Cause I been going through some things right now
I been going through some things on the low
I still be ducking everybody I know
Smoke my pain away till it's all gone!
I was running, I was running to my waterloo
Say e go take my life
But the green lights? They're more yellow like a Pikachu
Say e go waste my time
But no tell am, no tell am say na me and you
Make dem no kill our vibe
However talk to me nicely, just talk to me nicely
I pray make all the blessings dey come my way, you know
I no fit come here lose my life today or tomorrow
Whether dem like am or not Ghana must go away
Take my pain awaaaayyy and my sorrow
This is my time to jazz up
Slept on myself for so long
This is my time to Ji ma sun!
Na me you dey serve malt?
I no dey like insult
Na me dey cause motion
Or cause a commotion
I no come here come to dey laugh
Make you dey pay me my advance
Na me dey paint the town black, red, and yellow
Like a motherfucking Gryffindor

Credits
Writer(s): Isa-bello Danjuma, Promise Markson
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.