Wetin man go do

Urh urh urh
Urh urh urh urh
See urh urh
my emotions

As me I don try my best is time to leave the rest
Make God handle the rest so man go fit to rest
I am beating up my chest steady winning no more loss
Stallion am standing tall as am steady falling up

Wetin man go do man go do man go do wetin man go do oh no
Wetin man go do man go do man go do wetin man go do

As e dey go o I just dey roll o oh
One man parol o I no dey fold o oh
And as I don try my best ummm make I jejely leave the rest

Baba God na you dey gbemidebe
Na dey carry me dey put on top
Na you dey shame my enemies dem
Baba God na you dey gbemidebe
Na dey carry me dey put on top
Na you dey shame my enemies dem na you
You dey give me love and jara on top
Change my life you make me soft
You dey give me love and jara on top
Change my life you make me soft
You dey give me love and jara on top
Change my life you make me soft
You dey give me love and jara on top
Change my life you make me soft

Wetin man go do man go do man go do wetin man go do
Wetin man go do man go do man go do wetin man go do

Wetin man go do
Na wetin man go do
Na wetin man go do uh



Credits
Writer(s): Jesse Oluwadare, Oluwadare Jesse
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link