Yayaya

I be really that guy, can't tell me nothing, na lie
Always pulling stunts
You just tryna fuck with my mind
My heart had a lil' bit panic on the counter, Every time I shut down the scene
Dem go turn up
You just dey party every time
You no dey calm down
Tell me something
Wey I no fit do
For your loving, loving now

Na you dey play anyhow
Na you dey play anyhow
Yayayaya

Na you dey do anyhow
Na you dey do anyhow
Yayayaya

Na you dey buss my mind
Na you Dey buss my mind
Yayayaya
Yayayaya
Yayayaya



Credits
Writer(s): Chukwuemeka Ishiekwene
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link