Shut Ya Mouth

Help me follow this imago dei
Ah cos e be like say you no dey shame
Ah you dey talk your own ontop my post
You dey give advise wey no definitely flow
Brother shut your mouth

Shut your mouth
Brother shut your mouth
Shut your mouth

Don't be doing like that
You're full of good advice
But which of them you dey live
Make we see your side
You too dey camouflage
You be like renoo walahi you dey quick advise
No dey do like that

Don't be doing like that
You're full of good advice
But which of them you dey live
Make we see your side
You too dey camouflage
You be like reno walahi you dey quick advise
No dey do like that

You go enter my comment box
Come dey talk nonsense
Shut you mouth
Ehn? Wetin be your problem sef?
Brother Shut your mouth
Machionu there
Shut your mouth
Machionu
Brother shut your mouth

As you see me I can't shout o
Me I dey on a lock down o
I dey guide my mental on this internet I no wan craze
As you see me I can't shout o
Me I dey on a lock down o
I dey guide my mental on this internet I no wan craze

Ehn hen
Help me follow this imagodei
As you see me I can't shout o
Cos e be like say you no dey shame
Me I dey on a lock down o
You dey talk your own ontop my post
Me I dey on a lock down o
I dey guide my mental on this internet I no wan craze

Taah
Get out there my friend
Shut your mouth
Brother shut your mouth
Shut your mouth
Brother shut your mouth

Ehen ehen ehen
What are you talking about there!
Ehen
Machionu there
...



Credits
Writer(s): Benny Atsua
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link