A Lad Called Skoj

Wo, wo, wo, wo, wo, wo, wo
Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah
Zee to the vibe o
Oh lord have his mercy
Oh lord have his mercy on my soul
This niggas are tempting
This nigga

365 days on the road
24-7 man dey on hin own
As I dey my own dem still dey pariwo
Pass me the L make me self pariwo
Ọmọ I've been reasoning
Suicidal thoughts and it's sickening
Different things have been thinkining
Oh lord come save from my frenemies (ien-ien-ies)

We caught up in a life drama
We still dey raise shoulder
Ṣe shoulder wey go dey six feet under when you gone
You know mi nigga me can never stop

Alhamdulillah for the things I've won
Insha Allah for the ones that'll come
Ọga Ade you say life na turn by turn
Ṣe na until kingdom come before I see my turn?

Incase you never know
This na A Lad called Sko-Joe
Middle finger for hating mofo
One man mopol no one affi know

Incase you never know
This na A Lad called Sko-Joe
Middle finger for hating mofo
One man mopol no one affi know (oh-oh-oh)

Ti n ba n ke ẹma gbe mi
Ti n ba fọ ẹma gbọ'mi
Orin sha mo ń kọ ni
Mi o sọ ede kede
Mi o ka asa ka sha
Ọmọ yin sha lo bọ ni

Awsubillahi minna shaytan ni Rajeem
Bismillah Rahman Raheem
I'm grateful
Oh lord me I'm grateful
I'm grateful (I'm grateful)

We caught up in a life drama
We still dey raise shoulder
Ṣe shoulder wey go dey six feet under when you gone
You know mi nigga me can never stop

Alhamdulillah for the things I've won
Insha Allah for the ones that'll come
Ọga Ade you say life na turn by turn
Ṣe na until kingdom come before I see my turn?

Incase you never know
This na A Lad called Sko-Joe
Middle finger for hating mofo
One man mopol no one affi know

Incase you never know
This na A Lad called Sko-Joe
Middle finger for hating mofo
One man mopol no one affi know (oh, ho-ho-ho)

No one affi know
No one affi know (oh-oh)
No one affi know
No one affi know (ho-ho, ho-ho)

Ọmọ mi, ma kẹ gbẹ kẹ gbẹ o
Ma jale o, Orin ni ko kọ o



Credits
Writer(s): Rufai Mubarak Oluwatobiloba
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link