MY WAY
My way
I will have my way
Dem go say
Wetin dem wan say
Even when sun don't shine
I go fight, God help me
My way
I will have my way
Yeah
Mi pick maself from di ruble n'
Keys in my hand, no brakes, no settlin'
Evil eyes pon mi, wondering
Waiting fi di gyal, fi keep struggling
I'm going places, gon' get bigger
I be dat gyal from Surulere, shitta
Ain't no fake shit, gyal stay realer
But If You vex me, I pull out out my jigga
I be born sinner
Song murderer, killa
Make yuh hole up fi ya house
If ya cyaan take it
When yuh kan see mi fi di top, when I mek it
Make yuh just wait
Di ting is fated
I no, go take no pity on nobody
I know I will take it all
E no, e no go matter if you dey my back
Cause I will have my way
My way
I will have my way
Dem go say
Wetin dem wan say
Even when sun don't shine
I go fight, God help me
My way
I will have my way
Mmm
If you go carry my matter fi ya head
You fit to end up inna casket
It's my way or the Highway
Try stop me, and mi Jah go eradicate
Me I no dey
Me I no dey play
Doing di impossible, everyday
Stadiums shut down
Pray mi no go falter
Mi ah guh too conquer everything scatter
And mi put it on jah jah (jah jah)
Evil plans stacked go shatter (shatter)
Dey My lane o, no follow follow fah fah (fah fah)
On my, on my way to di top, way
Yeah Mi put it on jah jah
Evil plans stacked go shatter (shatter)
Dey My lane o, no follow follow fah fah (fah fah)
On my, on my way to di top, way yeah
My way (My way)
I will have my way (I will have my way)
Dem go say
Wetin dem wan say (Oh)
Even when sun don't shine (Even when sun don't shine)
I go fight, God help me (Even when sun don't shine my way)
My way
I will have my way (Have my way yeah)
I will have my way
Dem go say
Wetin dem wan say
Even when sun don't shine
I go fight, God help me
My way
I will have my way
Yeah
Mi pick maself from di ruble n'
Keys in my hand, no brakes, no settlin'
Evil eyes pon mi, wondering
Waiting fi di gyal, fi keep struggling
I'm going places, gon' get bigger
I be dat gyal from Surulere, shitta
Ain't no fake shit, gyal stay realer
But If You vex me, I pull out out my jigga
I be born sinner
Song murderer, killa
Make yuh hole up fi ya house
If ya cyaan take it
When yuh kan see mi fi di top, when I mek it
Make yuh just wait
Di ting is fated
I no, go take no pity on nobody
I know I will take it all
E no, e no go matter if you dey my back
Cause I will have my way
My way
I will have my way
Dem go say
Wetin dem wan say
Even when sun don't shine
I go fight, God help me
My way
I will have my way
Mmm
If you go carry my matter fi ya head
You fit to end up inna casket
It's my way or the Highway
Try stop me, and mi Jah go eradicate
Me I no dey
Me I no dey play
Doing di impossible, everyday
Stadiums shut down
Pray mi no go falter
Mi ah guh too conquer everything scatter
And mi put it on jah jah (jah jah)
Evil plans stacked go shatter (shatter)
Dey My lane o, no follow follow fah fah (fah fah)
On my, on my way to di top, way
Yeah Mi put it on jah jah
Evil plans stacked go shatter (shatter)
Dey My lane o, no follow follow fah fah (fah fah)
On my, on my way to di top, way yeah
My way (My way)
I will have my way (I will have my way)
Dem go say
Wetin dem wan say (Oh)
Even when sun don't shine (Even when sun don't shine)
I go fight, God help me (Even when sun don't shine my way)
My way
I will have my way (Have my way yeah)
Credits
Writer(s): Michael Unah, Aninooritsewarami Oritsesan, Excel Joab, Ogbonna Ezenwa
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.