Lonely At The Top

No be wetin I love oh
Wetin I love,I go do am with all my heart oh
Ogogoro no be vodka
Mr. Money, ginger (ginger)
But,una know I no dey waste time
(waste time)
Mr Money, ginger-'er-'er

Move on me I no dey waist time
Plenty money me I dey find
But at same time me I stay wise
I never get you Won bi nu sï mï
Emi mimo ti cover mi
From enemies wen follow me
Emi mimo ti cover mi
From enemies wen follow me
Ye Ye
Either rich or poor you getti Judas
Music all I have put am for shoulders
As I drop this one I go drop another
Ye ye
Ololade,man gb'omo lo (gb'omo lo)
Burokoto idi sh'omo lo (sh'omo lo)
E fi won si'le, jeko ma lo-lo
No dey find anybody, na money I want
(me, I want)
I dey hear wetin people dey talk
(people dey talk)
Won tige Asake l'eti lo (l'eti lo)
'Cause life na one, no get another one
I go take am do wetin l love
Wetin you love oh, no be wetin I love oh
Wetin I love, I go do am with all my heart oh
Ogogoro no be vodka
Mr. Money, ginger (ginger)
But, una know I no dey waste time
(waste time)
Mr. Money, ginger-'er-'er

Oluwa konet me
Baba God make you connect me



Credits
Writer(s): Konet
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link