Short Skirt (Fine Girls)

Nasboi lon ṣẹrẹ lọ'wọ'
Sit back and relax
Yeba yeba yee

Me I like fine girls, the one wey dey wear short skirt
Me I like fine girls o, fine girls like Ayra star o!
Fine girl your melanin po po po
Fine girl like Tiwa Savage o!
Fine gril your melanin po po po
Fine girl like Omotola o!

Baby gimme gimme, ogini gini, you know it's been a minute
No go dey do like Dj chicken (Dj chicken)
No go dey do like
Undress yourself na my polo wey you wear
Anywhere you go i go follow you go there
Them go dey denge denge dem go pose
Dem go dey waka kureke dem go dey pose
Comment tu t'appelle Je m'appelle Nasiru

Friday italawa, fine girls like shalewa
Saturday italawa, me i don reach bus stop owa

Fine girls, the ones wey dey wear short skirt
Me I like fine girls o! fine girls like Ayra star o!
Fine girl your melanin po po po
Fine girl like Tiwa savage o!
Fine girl your melanin po po po
Fine girl like Omotola o!

Baby what's your terms
Tell me your condition baby i dey feel you
See me today no go see me tomorrow
Adekunle Gold pepper you like rodo
Them go dey denge denge dem go dey pose
Dem go dey waka kureke dem go dey pose
If na you be keeper i go shoot you for the post
Give me your address give me your post code

Friday italawa, fine girls like shalewa
Saturday italawa, me i don reach bus stop owa

Fine girls, the ones wey dey wear short skirt
Me i like fine girl o, fine girls like Ayra star o
Fine girl your melanin po po po
Fine girl like Tiwa savage o!
Fine girl your melanin po po po
Fine girl like Omotola o!

The ones wey dey wear short skirt
The ones wey dey fine well well
The ones wey dey do very well
Nasboi, DeeYasso lo shey beat



Credits
Writer(s): Hope Yasso Dennis, Lawal Michael Nasiru Bolaji
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link