I will be happy again - Radio Edit
Yea, yeah
Ohh
I high, i higher
Yea
Free me now, this be another day for me to live my life
Life is short, life is long, all i got is only one life
Either smooth or its rough on the road, I must to survive o
Ajé, Ọloun, wallahi
I no go stop until i feel alright
Shey na Baba stand by me
Until i be like this
The matter pass like this
But na small you see
247, i dey find my peace o
I no dey do pass me
But lowkey i dey take the risk
Jah, protect me
From the hand of the enemies wey i no dey see o
But, i will be fine anyways
Grinding no holiday
I still reminisce all the day's
Sure, i will be happy again
Any devil weapon fashion against me
No go prosper!
Lọ'la oluwa, I'm going higher
Blessings upon me and my brother's
Yea, yeah
Mm-mm
Mm-mm
High, high, I higher
Mm-mm
Ohh
All my mind on the bag, just to make mama proud
I no get time for no clout, and parody no deh for here
Poor man pikin wan be a star, many sh-- they have to pass through
Why should i tell you my story?, when i know you have yours too
Pick a roll and i light up again
Can't take the pain running inner my vein
Even pu--y no fit cure this my state o
My pain no fit be your pain!
Everybody with their own case!
Plenty Liquor till I lose my face away
Away
But, I will be fine anyways
Grinding no holiday
I still reminisce all the day's
Sure, i will be happy again
Any devil weapon fashion against me
No go prosper!
Lọla oluwa, I'm going higher
Blessings upon me and my brother's
Yea, yeah
All my mind on the bag
Just to make mama proud
I no get time for no clout
And parody no deh for here
But, I will be fine anyways
Grinding no holiday
I still reminisce all the day's
Sure, i will be happy again
Any devil weapon fashion against me
No go prosper!
Lọ'la oluwa, I'm going higher
Blessings upon me and my brother's
Yea, yeah
Ohh
I high, i higher
Yea
Free me now, this be another day for me to live my life
Life is short, life is long, all i got is only one life
Either smooth or its rough on the road, I must to survive o
Ajé, Ọloun, wallahi
I no go stop until i feel alright
Shey na Baba stand by me
Until i be like this
The matter pass like this
But na small you see
247, i dey find my peace o
I no dey do pass me
But lowkey i dey take the risk
Jah, protect me
From the hand of the enemies wey i no dey see o
But, i will be fine anyways
Grinding no holiday
I still reminisce all the day's
Sure, i will be happy again
Any devil weapon fashion against me
No go prosper!
Lọ'la oluwa, I'm going higher
Blessings upon me and my brother's
Yea, yeah
Mm-mm
Mm-mm
High, high, I higher
Mm-mm
Ohh
All my mind on the bag, just to make mama proud
I no get time for no clout, and parody no deh for here
Poor man pikin wan be a star, many sh-- they have to pass through
Why should i tell you my story?, when i know you have yours too
Pick a roll and i light up again
Can't take the pain running inner my vein
Even pu--y no fit cure this my state o
My pain no fit be your pain!
Everybody with their own case!
Plenty Liquor till I lose my face away
Away
But, I will be fine anyways
Grinding no holiday
I still reminisce all the day's
Sure, i will be happy again
Any devil weapon fashion against me
No go prosper!
Lọla oluwa, I'm going higher
Blessings upon me and my brother's
Yea, yeah
All my mind on the bag
Just to make mama proud
I no get time for no clout
And parody no deh for here
But, I will be fine anyways
Grinding no holiday
I still reminisce all the day's
Sure, i will be happy again
Any devil weapon fashion against me
No go prosper!
Lọ'la oluwa, I'm going higher
Blessings upon me and my brother's
Yea, yeah
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.