Frenemies

Dem no fit to relate o
Shayo pupo wey I take o
Days I've been in pain
This hustle dey cause migraine

So I buckle my shoe o
Ready to go back to school o
Quando yeh ma ti ku o
Ko ni da da ti ba su bu o

So I buckle my shoe o
Ready to go back to school o
Quando yeh ma ti ku o
Ko ni da da ti ba su bu o

Jah Jah show your mercy
Layie mo wa kin ma shesi
Person person dey kill person
Eni mo ni ma lo'n se ni

Jah Jah show your mercy
Layie mo wa kin ma shesi
Person person dey kill person
Eni mo ni ma lo'n se ni

Eru ore ma ma ba mi eh e eh
Person person dey kill person
Eni mo ni ma lo'n se ni

Eru ore ma ma ba mi eh e ehhh
Person person dey kill person
Eni mo ni ma lo'n se ni

Peace be unto you
Try dey for who dey for you
Smoke up if you dey sad
You no fit to escape from life

Jah Jah show your mercy
Layie mo wa kin ma shesi
Person person dey kill person
Eni mo ni ma lo'n se ni

Jah Jah show your mercy
Layie mo wa kin ma shesi
Person person dey kill person
Eni mo ni ma lo'n se ni

Eru ore ma ma ba mi eh e ehhh
Person person dey kill person
Eni mo ni ma lo'n se ni

Eru ore ma ma ba mi eh e ehhh
Person person dey kill person
Eni mo ni ma lo'n se ni

Person person dey kill person
Eni mo ni ma lo'n se ni



Credits
Writer(s): Ojo Emmanuel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link