Income
It's Dewie on this one (mm, mm, mm, mm, mm, mm)
Oluwa konet me
(Killalala)
Me no dey for who do pass, bad energy I bypass
Nobody holy pass, dem go whine but jah na hin big pass
Small Delta boy with a big story, man I thank the Lord for my journey
Small Delta boy with a big story, man I thank the Lord for this glory
Money on my mind (Jah know money I dey find)
Steady on mi grind (hey know say the boy dey try)
Soldier man dey fire, fire
Bad man dey para para (Jah know money I dey find)
They no fit quiche my fire
They can never catch me sobar (they know say the boy dey try)
We don't care if dem like us oh (we just wanna sing song)
Do good or bad dem go still talk oh (wetin concern us nah the income)

I done talk am before I go talk am again oh
If I no get money tell me wetin I gain oh
Ah, what's the essence of the struggles and pain oh (oh, oh, oh)
Make all my efforts make he no go in vain oh
Oluwa jor, wetin dey sup, wetin dey occur
E done dey long, pick my call, show me love
Owoh, huh, huh

Ah, ah, ah, ah

Steady on mi grind (they know say the boy dey try)
Soldier man dey fire, fire
Badman dey para, para (Jah know money I dey find)

Do good or bad dem go still talk (wetin concern us nah the income oh)
Oh, ah
Nya, oh
Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah
Ay, yeah(easy o)
Na juguru basi ya-ya-ya

Credits
Writer(s): Clifford Edwin, Christain Akakabota, Christopher Damo K
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.