Takashi



THE CREATOR!

Where takashi go?
Where takashi (oh ah)
Where takashi dey oh?
Oh na, Oh na na ah

Where takashi dey oh?
Where takashi (oh oh na)
Where takashi go?
Kilo oh? kilode? (oh na na)

Oh na na na
Twinkle of eye wey i give you now
Omo You don japka
Shey na love wey you say you wan pattern?
Omo you dey fall my hand
You fit to me give me heart attack
Tell am who be this, she say this and that
Baby tell me why you do me like that? (yeah)

Where takashi go?
Where takashi go?
OH MY GOD TAKASHI Oh ah ah
Yeah, Yeah

Where takashi go?
Where takashi go?
OH MY GOD TAKASHI Oh ah ah
Yeah, Yeah



I dey anticipate mm (anticipate)
Oh baby don't be late (don't be late)
If i give you a date (give you date)
Shey you come prepared? (come prepared)
Kele come to my place
Bad energy shift from my face (ah)
Make i de concentrate (ah)
Make i no go delay ah (Yeah)

Oh my guy
You no go fit to understand
Wetin de xup inner my mind
E dey feel like I'm getting high
(oh ai oh ai)

Oh my guy
You no go fit to understand
Wetin de xup inner my mind
E dey feel like I'm getting high

Oh my guy
You no go fit to understand
Wetin de xup inner my mind
E dey feel like I'm getting high
(oh ai oh ai)

Oh my guy
You no go fit to understand
Wetin de xup inner my mind
E dey feel like I'm getting high (oh ai, oh ai)

Where takashi go?
Where takashi go?
OH MY GOD TAKASHI Oh!
Yeah, yeah

Where takashi go?
Where takashi go?
OH MY GOD TAKASHI Oh!
Yeah, yeah



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link