Biggest fear

My biggest fear is the day everyone will post me and I'll not see it
Yah allah for the sake of my mum don't let me die young
Problem wey go make people dey gather money for me make I no see am oh lord
God wey carry me reach here go still carry me reach there if I no panic
Na how e go be I dey find I no dey find wahala
Sure client still dey to see them online hard if your evian no strong
You fit follow person wey know road make them use you clear road
Na life be that my bro no reason am go far
With your tfare if you go loose guard them fit use you clear road
No dey call me your brother if you no fit help me
Even when I'm loosing I believe God is able
Paste local bank or credit card for sure drop
Ach drop needed
Checkbook drop needed
Twelve don knack yankee ti ji bomb and no go loose guard
Na poor man dey reason love and you no get money no go bomb and leave woman
Wetin you no fit give me no ask me if ogun no want kill you
Mum prayer keep me strong I fear no evil
I hope all my homie win the silent battle they don't tell me about
Being poor is a sin trying everything to escape the poverty
Nothing go do who no help you
Don't hate anyone wey no hate you
Don't fight who no fight you
And don't help who no help you
Work hard and become a leader be lazy and become a slave
A word is enough for the wise
Na money be man no be by mouth
And don't put your leg in my shoe if you no want see craze
Facebook toye kin nigga fi bomb opada ko for sale si ni whatsapp base on say the nigga no guide
No rich parent just a broke boy trying to get rich
You are getting close that's why you are getting taught
Enemies of progress plenty pass the progress na you go face your success
You dey oppress who no oppress you na your money you dey waste no be Yoruba movie you dey watch
Work on your goal fight for what you want
Don't be lazy GOD will help you
Which update you dey chop my nigga gbemi debe
Hope still dey hope still dey you fit die before the hope come
Just pray for long life pray not to die young
Sometimes I go cry and pray this hustle don dey make me craze
No be like this we start why una no dey share update
Anyhow e be I no panic
Nigga dey vex for nigga progress instead ko sunmo ko gba update
Dey play you go just dey face sapa for there
Celebrate with them
Jubilate with them your own sef dey come if you no panic Werey
Otilo bayen



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link