Peace of Mind

No matter wetin fit come fi me way
Me never let nothing to take away me joy
So many pressure wey fit make a man craze
Me never let nothing to make me paranoid
As I dey work, I dey pray for better days
Na only me know wetin I dey face
Every bullet man I take it pon me chest
Me no fit shout cause no one even care
Wagaway
Ewelele
Give me the sound, me wanna free me mind
Many things wey aguan fit make a man loose me mind
Man I never rush me life
Slow and steady, one step at a time
Me never let no pressure come dey make me to complicate me life
Man I hold me peace
Man I hold me peace
Me peace of mind
Me peace of mind
Man I hold me peace
Man I hold me peace
Me peace of mind
Me peace of mind

Me no let nothing to bother me
Me no get time to think about them enemies
Pon me hustle, man I put in all me energy
All me think about is how to make this money
Independently man a build me legacy
Even in a broken mirror, man I see the best of me
Like Joseph the Dreamer, what is meant to be is gonna be
That's why man, I put me trust in Jah, me never give up

No matter wetin fit come fi me way
Me never let nothing to take away me joy
So many pressure wey fit make a man craze
Me never let nothing to make me paranoid
As I dey work, I dey pray for better days
Na only me know wetin I dey face
Every bullet man I take it pon me chest
Me no fit shout cause no one even care
Wagaway
Ewelele
Give me the sound, me wanna free me mind
Many things wey aguan fit make a man loose me mind
Man I never rush me life
Slow and steady, one step at a time
Me never let no pressure come dey make me
To complicate me life
Man I hold me peace
Man I hold me peace
Me peace of mind
Me peace of mind
Man I hold me peace
Man I hold me peace
Me peace of mind
Me peace of mind



Credits
Writer(s): Mr Kem Gee
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link