JA PKE PKE
Pussy Boy don't run don't run don't run
So I Pull up with my goons
Steady I dey put on for my troop
Youngest nigga wey dey for the crew
Say I dey pay my dues
But I tell dem say me I Ja Pke Pke
Hol' On
Tell dem say me I Ja Pke Pke
Eh Eh Eh
No dey look me ye
No dey look me like a small pikin (like a small pikin)
Even though when i dey when you stay kinging
And you dey stingy for your own update
But you suppose relate
But you suppose relate
When i tell dem ooh oh
We no be mate, We no be mate
So I chase my pay, make you no dey my lane
I go crush you eh
Dead beat gang and they must complain (and they must complain)
But you suppose relate
But you suppose relate
When i tell dem ooh oh
We no be mate, We no be mate
So I chase my pay, make you no dey my lane
I go crush you eh
Dead beat gang and they must complain
Eyy
Say
Early morning gang, blazing with wood
Chiseler mindset, no be say i kaku (say)
Have a few homies I know dey do banku
Made my first check what I did was a taboo (huh)
Lotta snakes i don't wanna pick and choose
Gotta stay true bro loyalty and thats the rule (huh)
Still be lawing with my matchet and a cocoon
Trap like meech mama need a benz with a cocoon
I know you can't relate like these niggas doing balloons
Simple rap gat me spitting that mumble fact
How these niggas burn a bridge and be like Mongo Park (huh)
Can you send a yatch (huh)
It's all Love, but they want your batch
Cocky ass niggas think they 100 percent
50 percent of the racks in my bag
Steady I don't cap in my rap
I spit facts like the righteous from the Bib
Gave my niggas my heart, what they did?
Treat me like a dyke, treat me like a fucking dyke
All my niggas Ja Pke Pke
Thiago dem Ja Pke Pke (Tell dem say we Ja Pke Pke)
Yayo dem Ja Pke Pke
Kabo dem Ja Pke Pke
I say Kiso dem too Ja Pke Pke
Trace dem Ja Pke Pke (Tell dem say we Ja Pke Pke)
Mintz dem Ja Pke Pke
I say Ayo G sef Ja Pke Pke
Obobo Ja Pke Pke
Motion Ja Pke Pke
I say Jayfred BeatWizard Ja Pke Pke

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.