Owe Nobody

Go
Dj Joweey the playboy
That's my name
GNY on this
Here we go

Yeah yeah
See
I dey live my life you no go tell me shit
And see i no dey envy
Manna hustle me counting my blessings
Grinding so hard soon i go pull up on your teli oh no
Turn up me party
I don't mind if you single or you searching
Some pretty shawties dem ma shake them bodies
Mr selecta Joweey just play some likkle music
Yeah yeah yeah

Who be the baga wey wan stop my shine (nobody)
Who be the baga wey wan off my light (nobody)
Who be the baga wey wan cut my life
Na who born,na who born, na who born the baga ehh
Who be the baga wey wan stop my shine (nobody)
Who be the baga wey wan off my light (nobody)
Who be the baga wey wan cut my life
Na who born,na who born, na who born the baga ehh

See I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
See I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
See I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
See I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
See i owe nobody

Yah e yah
Yes I'm the king, I'm the king of the jungle
They want to flex up them muscle
So nigga meet me I'm the life of the party o
Oh uh oh
Don dada, I'm dem king, yes dem daddi
Muscular daddi Dancehall papi dem ma know this
Me go keep rolling boy never stop
Yeah yeah yeah yeah yeah

Who be the baga wey wan stop my shine (nobody)
Who be the baga wey wan off my light (nobody)
Who be the baga wey wan cut my life
Na who born, na who born, na who born the baga ehh

You know am rocking with the best
Dj J-o-w-e-e-y on deck
The playboy
Give them
Yah know
Hmm Hmm Hmm Hmm Hmm Hmm
Yeah muscular daddi pon da record
BOITA
Y-e-b-o

Credits
Writer(s): Gny
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link