Hustler
Hello
Hello bros na Jay Vee dey talk oo
Abeg I need your help like this
(Ọmọ nothing dey ooo)
(Nothing dey everywhere red like this oo)
(Nothing dey Sylvia Wonder I love this beat)
See my bro no love in the city
(No love)
Many wanna take but they're not ready to give
Steadily grinding lori titi
If I make mama proud is not a big deal
I'm sure you don't know what I'm thinking
If you do I swear you won't have beef me
But it's all fine God dey beside me
So don't bother yourself to dey whine me
I be hustler just trying to survive
People wey dey hate they are more than 99%
Why are you hating on another?
Let stay unite
That's just the best thing don't joke with that
Some try to help me but letter they run away
Bad energy far away don't come another
Pray to Jah make I no lack and take away my pain's
I no wan dey suffer that's why me I say
Emi Ọmọ ologo (Emi ọmọ ologo oo)
Anywhere I go to
Make your grace and mercy Just dey follow
Kowo ma bẹ la po (Kowo ma bẹ la po eh eh)
Kọn bami ya photo
Celebrations bi pe mo jẹ Loto
Emi Ọmọ ologo (Emi ọmọ ologo oo)
Anywhere I go to
Make your grace and mercy Just dey follow
Kowo ma bẹ la po (Kowo ma bẹ la po eh eh)
Kọn bami ya photo
Celebrations bi pe mo jẹ Loto
Emi Ọmọ ologo (Emi Ọmọ ologo oo, eh)
Anywhere I go to
Make your grace and mercy just dey follow
Kowo ma bẹ la po (Kowo ma bẹ la po oo oo)
Kọn bami ya photo
Celebrations bi pe mo jẹ Loto
Emi Ọmọ ologo anywhere I go to
Make your grace and mercy just dey follow
Kowo ma bẹ la po kọn bami ya photo
Celebrations bi pe mo jẹ Loto
Phone is ringing mummy hello
(Hello)
Mum says don't worry son you go blow
(Eh eh)
Since God still dey for throne
Very soon you self go dey kill shows
(Kill shows)
Hustler from the ghetto
Me no get holiday them my guys know
(Them my guys know ooo)
Sometimes when I'm alone
Tears full for my eyes I dey kolo
Cause I don't even know how is gonna be
Don't wanna do all this for nothing
Friends turning enemies
Take a look at this though economy
We are here just trying to succeed
Know is not funny
You better pay me my money
No dey tell me story
(No dey tell me story)
As we all know nobody is holy
(Nobody is holy)
Don't try to scope me
(Don't try to scope me)
Don't think I'm joking
(Don't think I'm joking)
Make them bad people no kill my glory
Emi Ọmọ ologo (Emi ọmọ ologo oo)
Anywhere I go to
Make your grace and mercy Just dey follow
Kowo ma bẹ la po
(Kowo ma bẹ la po eh eh)
Kọn bami ya photo Celebrations bi pe mo jẹ Loto

(Sylvia Wonder I love this beat)

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.