11 Commandments

Knack am!

Ka sha ma fo coco lo
Everything ma fall in place

Me no follow rules
Me nah rule breaker
Me I be Dream chaser
Everyday mi high on mi sativa
Nothing go for free
Nah for risk taker
I no be cool Nigga
Rolls Royce double RR
E be Cullinan
Fuck all the truce Nigga
Fuck my School teacher
In my condo e be real Niggas

Rule number 1
Always keep it real
Put your niggas on
And watch the team win
Rule no 2
Say fuck what they think
Rule no 3
Every morning smoke trees
Number 4
Mo fo ti
No go underrate my tortoise
Play number 10 like Totti
Fuck all the trophies
For this money I be junkie
Rule number 5
Always ride with the geng
Rule no 6
Always grind for my cheese
Rule no 7
Work 7- 11
Rule no 8
Say Fuck fake friends
Rule no 9
Bring a strap to the hood
Rule no 10
Wake up no dey snooze
Rule no 11
No go dull my 7
Me and my geng
Gon pull up in a graa

911
Call Emergency
Nothing wey we never see
Omo nah mandatory
Say money nah mandatory
Stack the money to the roof
See nah mandatory
Omo nah emergency
If money no dey
Nah emergency
Pray my star shine in galaxy
Only God get the final say

Cheat code
Street cold
6am, hear the cock crow
Street nah jungle
Dem no dey Biko
If you no go
Tell me how you wan know
And I dey para
This one no be guara guara
Time when no meat inside my gala
Head to my toe e be zara
Money nah attire
Steady run my race I no fit tire
And I no like kasala
Brotherman see I no like kasala
Many man dey find my kasala
Me I get olorun
Everyday I hustle for my kaluba

911
Call Emergency
Nothing wey we never see
Omo nah mandatory
Say money nah mandatory
Stack the money to the roof
See nah mandatory
Omo nah emergency
If money no dey
Nah emergency
Pray my star shine in galaxy
Only God get the final say



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link