Why?

I'm Richie, balling is a habit
Girl we had the time of our lives, you're a cheater, deceiver
How could something sweet be this bitter?
Yes the boy naughty
(Delicious) Yeah yeah yeah
Burn my fire
Every time she bill, I dey run like tyre
Shit got toxic, just return my kaya
Me I don finish with you, thunder fire ugh uh
Smoke my gbana
I no like stress, I just wan go higher
On a lowkey, say she sef don tire
Everywhere I move, I move in cloak and dagger
Why? (why)
Why? (you dey lie)
Say wetin a woman can do, a man can do
Shey I be fool say I no cheat on you
Why? (why)
Why? (you dey lie)
Say wetin a woman can do, a man can do
Shey I be fool say I no cheat on you, ugh
See de-li, see Delilah
In denial, in denial
For a while, for a while
You were mine, you were mine
See de-li, see Delilah
In denial, in denial
For a while, for a while
You were mine, you were mine
Girl I was so high on life, on geneva-sativa
Thought you were right for me
Said I was your ride or die and I chose to believe you
Why you had to lie to me?
Girl we had the time of our lives, you're a cheater, deceiver
How could something sweet be this bitter
Say girl I have been hurting truly
I know you hate i'm healing
Why? (why)
Why? (you dey lie)
Say wetin a woman can do, a man can do
Shey I be fool say I no cheat on you
Why? (why)
Why? (you dey lie)
Say wetin a woman can do, a man can do
Shey I be fool say I no cheat on you, ugh
See de-li, see Delilah
In denial, in denial
For a while, for a while
You were mine, you were mine
See de-li, see Delilah
In denial, in denial
For a while, for a while
You were mine, you were mine



Credits
Writer(s): Olayemi Lawal, Prevail Sam-ozovehe, Richie Benson Nwobum
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link