Attention
I just Dey waka jẹjẹ I do things
I just Dey my lane nothing do my steez
I'm in my 20s, but wetin I Dey see
E be like wetin Dey order from overseas
From overseas
Satiramoni I want this money ahh-ahh
I ya ọ Da lara mi
Mọ Sare pẹ ya allah ni
Mi'o de fe whala ni (mi o de fe whala niiiii)
If I no say life is like black market
I foh don bring my kala put am for pocket
Mi o ba ti duro bi soldier
Ready lati boxing bi Antony Joshua
Stand attention
Stand attention
A ma fu wọn pressure ọh-ọh
A ma fu wọn pressure ọh-ọh
A wa l'ọmọ tọ sọ (a wa l'ọmọ to sooo)
A ma duro gidigba
Duro gidigba
A ma fu wọn pressure ọh-ọh
A wa l'ọmọ to so ọh-ọh
A ma fu wọn ni pressure ọh-ọh
Adabiada fu awọn enemy
I Dey come, e wo e ni pẹ ri mi
I know say life na vanity
All my dream go become reality (all my dream go become reality)
No be you born me so I no fit fall
If offend you my gee make we sort
I Dey hustle work hard to reach the top
O ma to ye ki sẹ mi ni kan
Stand attention
Stand attention
A ma fu wọn pressure ọh-ọh
A ma fu wọn pressure ọh-ọh
A wa l'ọmọ tọ sọ (a wa l'ọmọ to sooo)
A ma duro gidigba
Duro gidigba
A ma fu wọn pressure ọh-ọh
A wa l'ọmọ to so ọh-ọh
A ma fu wọn ni pressure ọh-ọh
Ṣhibi onike kọle din dodo
Where I still Dey go me I still don't know
I just Dey follow my dream
Sometimes e go be like a ti sun ye o ye o
Shibi onike kole din dodo
Where I still Dey go me I don't know
I just Dey follow my dream
Sometimes e go be like a ti sun ye o ye o
A-yi-ya-ya Mo ma ni ọwọ
A-yi-ya-ya Mo ma ko ile
A-yi-ya-ya Mo ma ni owo oh-oh
A-yi-ya-ya Mo ma ko ile
A-yi-ya-ya Mo ma ni ọwọ ọ
A-yi-ya-ya Mo ma ni ọwọ oh-oh
I just Dey my lane nothing do my steez
I'm in my 20s, but wetin I Dey see
E be like wetin Dey order from overseas
From overseas
Satiramoni I want this money ahh-ahh
I ya ọ Da lara mi
Mọ Sare pẹ ya allah ni
Mi'o de fe whala ni (mi o de fe whala niiiii)
If I no say life is like black market
I foh don bring my kala put am for pocket
Mi o ba ti duro bi soldier
Ready lati boxing bi Antony Joshua
Stand attention
Stand attention
A ma fu wọn pressure ọh-ọh
A ma fu wọn pressure ọh-ọh
A wa l'ọmọ tọ sọ (a wa l'ọmọ to sooo)
A ma duro gidigba
Duro gidigba
A ma fu wọn pressure ọh-ọh
A wa l'ọmọ to so ọh-ọh
A ma fu wọn ni pressure ọh-ọh
Adabiada fu awọn enemy
I Dey come, e wo e ni pẹ ri mi
I know say life na vanity
All my dream go become reality (all my dream go become reality)
No be you born me so I no fit fall
If offend you my gee make we sort
I Dey hustle work hard to reach the top
O ma to ye ki sẹ mi ni kan
Stand attention
Stand attention
A ma fu wọn pressure ọh-ọh
A ma fu wọn pressure ọh-ọh
A wa l'ọmọ tọ sọ (a wa l'ọmọ to sooo)
A ma duro gidigba
Duro gidigba
A ma fu wọn pressure ọh-ọh
A wa l'ọmọ to so ọh-ọh
A ma fu wọn ni pressure ọh-ọh
Ṣhibi onike kọle din dodo
Where I still Dey go me I still don't know
I just Dey follow my dream
Sometimes e go be like a ti sun ye o ye o
Shibi onike kole din dodo
Where I still Dey go me I don't know
I just Dey follow my dream
Sometimes e go be like a ti sun ye o ye o
A-yi-ya-ya Mo ma ni ọwọ
A-yi-ya-ya Mo ma ko ile
A-yi-ya-ya Mo ma ni owo oh-oh
A-yi-ya-ya Mo ma ko ile
A-yi-ya-ya Mo ma ni ọwọ ọ
A-yi-ya-ya Mo ma ni ọwọ oh-oh
Credits
Writer(s): Adelusi Adewole
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.