Fi Kan We Kan

(Ob', obah)
(What dem a-say)

Oh as you can see
Something wey no dey for me
I no fit put my mind you see
If no be money
Wey go sweet me like Vitamin C

Oh as you can see
Something wey no dey for me
If you don't say that you're for me
It's no guarantee
I no fit say you be my padi
For my money money, mo le ka e mo one corner
For my balance
You no straight my guy you too kana
I enter small yawa for your matter
You dey owe me you wan dey come

Fi'kan we'kan nkan
Fi'kan we'kan nkan (you wan de)
Fi'kan we'kan nkan
Fi'kan we'kan nkan (why you wan de)
Fi'kan we'kan nkan
Fi'kan we'kan nkan (you wan de)
Fi'kan we'kan nkan
Fi'kan we'kan nkan (why you wan de)
Fi'kan we'kan nkan
Fi'kan we'kan nkan (you wan de)
Fi'kan we'kan nkan
Fi'kan we'kan nkan

Pay me my money make I ball small
Stop all the long talk I no de forum
Me I wan sungbalaga with my day ones
My day ones
I no fit let my enemy shame me gan
Na why me I no dey rest I dey always work
Coward if I say I wan lazy gan
I go pick money before I pick my babe call
Because e dey stop nonsense
You dey hate on me how market
If I fo omo make I bend
Say you get fake dreads but you wan give me advice about patience
Are you making sense?
Stand fit before I change my color color
I dey talk you dey talk, shut up
Me wey be werey I no be bolo
Shebi you be mama ebo, I'm fed up uh uh

(You wan de)
Fi'kan we'kan nkan
Fi'kan we'kan nkan
(Fi'kan we'kan uh uh)
Fi'kan we'kan nkan (Gee am one)
Fi'kan we'kan nkan (pay me my money o)
Why you wan de
Fi'kan we'kan nkan
Fi'kan we'kan nkan (you wan de)
Fi'kan we'kan nkan
Fi'kan we'kan nkan



Credits
Writer(s): Daniel Benson, Divine Ikubor
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link