No Pain No Gain

Oh na na na na na na na na
Ei e e
Oh oh ho
One time we go give them
Ei e e
Kefty omo ologo
Mo kuro nile ki n lo double hustle
Na only god dey see my struggle
So many things I don face o
Ki n le kowo yen dele ni double double
Me I just dey my lane
Run my race
Feeling my pain o
If I no make am watin I gain
Nothing I gain no pain no gain o
Nitori owo ni mo shey San le
If you check my background mi o bolanle o
If you see me for road wa shey tuale
And you no go know say I dey manage o
Some people geh money
Some people no get
Them dey manage o
Owo lo n je sho mo mi
Enemies won fe we mi pelu boundage o

For this life ma sunle
Padi mi no relent
For this life ma sunle
If you wan geh money o
You go hustle tire

For this life ma sunle
Padi mi no relent
For this life ma sunle
If you wan geh money o
You go hustle tire

My brother let me tell you something
Life is wicked no trust anybody
If you geh plan ma so fun anybody
They go ruin am
They no want your success
Many many times o
Many many many many times o
Ah
Sebi na my life o
Sebi sebi na get my life o
Saddest boi no funny
You know this life is not funny
They wan make I fall o
I believe if I fall I go rise o
I gat many things wey dey bother me
Shoutout to my brothers me
Anything they do na normal thing
Oriburuku ka ma rii

Nitori owo ni mo shey San le
If you check my background mi o bolanle o
If you see me for road wa shey tuale
And you no go know say I dey manage o
Some people geh money
Some people no get
Them dey manage o
Owo lo n je sho mo mi
Enemies won fe we mi pelu boundage o

For this life ma sunle
Padi mi no relent
For this life ma sunle
If you wan geh money o
You go hustle tire

For this life ma sunle
Padi mi no relent
For this life ma sunle
If you wan geh money o
You go hustle tire



Credits
Writer(s): Akintunde Kayode
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link