Default

Ooou Oou yeah
Fasten fasten up
Fasten fasten up
Problem!

Any where you Dey (Where you Dey)
Tell me I go wait, any day
Gimme me the bills I go pay, I know say I no get the money pass Dangote
Can't understand my way
Be like the Hennessy don d mess with my Brain
Call me Orrente, before the Hennessy and loud Put me for highway

Oooo oh ooo oh ooh aah
This love Dey me drive me mental
Baby no default, no go do me bad
I Dey for your domot nke mjinaka
Oooo oh ooo oh ooh aah
This love Dey me drive me mental
Baby no default no go do me bad
I Dey for ur domot nke mjinaka

Oueh oueh oueh oueh oueh oueh
Oueh oueh oueh oueh oueh oueh
Dey for your domot nkemjinaka
Oueh oueh oueh oueh oueh oueh
Oueh oueh oueh oueh oueh oueh
Dey for your domot nkemjinaka

C'mon let's party next door
Hope you feeling what I feel at all
You know say na God steady Dey refill my Cup
Ebinobo no reason wetin dem talk
For your matter me I stamp my words
Na you be the real Energy I want (want)
No reason wetin dem talk
They wan carry potopoto rub my pot (pot)
Na you be my queen and more
I no fit promise you I no go smoke Igbo
Sometimes it feels like a lonely road
When music fit to Dey touch your soul
For my room you must to touch your toes
Make I fit play my role, when I Dey for counter
You no fit guide your post (post)
I must to score my goal

Oooo oh ooo oh ooh aah
This love Dey me drive me mental
Baby no default, no go do me bad
I Dey for your domot nke mjinaka
Oooo oh ooo oh ooh aah
This love Dey me drive me mental
Baby no default no go do me bad
I Dey for your domot nke mjinaka

Oueh oueh oueh oueh oueh oueh
Oueh oueh oueh oueh oueh oueh
Dey for your domot nkemjinaka
Oueh oueh oueh oueh oueh oueh
Oueh oueh oueh oueh oueh oueh
Dey for your domot nkemjinaka

Whyte
Whytemajik



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link